Voici les paroles de la chanson : Ihe Neme , artiste : 2face Idibia Avec traduction
Texte original avec traduction
2face Idibia
I love you… I love you
Thank you… thank you
I love you
Thank you Thank you Thank you
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan keso
I love you
Thank you
Me I love the stereo
To the people on stereo
Make dem people no forget o
Make dem dance like sey no tomorrow
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh
Abi no be change Wey you want?
Change is always constant
Omo change your style and change your pattern
Sing
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure that W4, you got the control
No time for story eh
No time for story
Sugar na jedi o
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh
I never see anything
Them never know wetin you want
Them never know what wetin wan touch them
Wan hit them
Want follow them
No be small thing
We be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
Whether from Kano or from toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Make sure you are ready eh?
Make you no miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh
Je t'aime Je t'aime
Merci merci
Je vous aime
Merci merci merci
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan Keso
Je vous aime
Merci
Moi j'aime la stéréo
Aux personnes en stéréo
Faites en sorte que les gens n'oublient pas o
Faites-les danser comme sey no demain
Ce n'est pas une petite chose
Donner à tous les gens ce qu'ils veulent
Parce que je sais que tu sais voir ce spectacle en direct
Bien sûr, ce n'est pas Eenie Minnie Manie mo
Que ce soit de Kano ou de Toronto
Shege yaro
Rien de tel que Gidigbo
Cette confiture que tu ressens
Non être des haricots oh
Parce qu'en une seule fois
Je vais changer le rythme oh
Abi no be change Wey tu veux ?
Le changement est toujours constant
Omo change ton style et change ton motif
Chanter
Ihe neme
Ebelebe nya
Quelque chose doit se produire
Et c'est quelque chose que je ne peux pas te dire oh
Parce que c'est quelque chose de très très lourd oh
Ihe neme
Ebelebe nya
S'il y a quelque chose que vous voulez faire
Assurez-vous que W4, vous avez le contrôle
Pas de temps pour l'histoire hein
Pas de temps pour l'histoire
Sucre na jedi o
Assurez-vous d'être prêt ?
Ne te fais pas manquer quelque chose hein
Pas de temps pour l'histoire
Sucre na Jedi hein
Assurez-vous d'être prêt ?
Ne te fais pas manquer quelque chose hein
Je ne vois jamais rien
Ils ne savent jamais ce que tu veux
Ils ne savent jamais ce que nous voulons les toucher
Wan les frapper
Envie de les suivre
Ce n'est pas une petite chose
Nous donnons à tous les gens ce qu'ils veulent
Parce que je sais que tu sais voir ce spectacle en direct
Bien sûr, ce n'est pas Eenie Minnie Manie mo
Que ce soit de Kano ou de Toronto
Shege yaro
Rien de tel que Gidigbo
Cette confiture que tu ressens
Non être des haricots oh
Parce qu'en une seule fois
Je vais changer le rythme oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Quelque chose doit se produire
Et c'est quelque chose que je ne peux pas te dire oh
Parce que c'est quelque chose de très très lourd oh
Ihe neme
Ebelebe nya
S'il y a quelque chose que vous voulez faire
Assurez-vous que W4 a le contrôle
Pas de temps pour l'histoire oh
Pas de temps pour l'histoire
Sucre na Jedi hein
Assurez-vous d'être prêt ?
Ne rien manquer
Pas de temps pour l'histoire
Sucre na Jedi hein
Assurez-vous d'être prêt ?
Ne te fais pas manquer quelque chose hein
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Quelque chose doit se produire
Et c'est quelque chose que je ne peux pas te dire oh
Parce que c'est quelque chose de très très lourd oh
Ihe neme
Ebelebe nya
S'il y a quelque chose que vous voulez faire
Assurez-vous que W4 a le contrôle
Pas de temps pour l'histoire oh
Pas de temps pour l'histoire hein
Sucre na jedi o
Assurez-vous d'être prêt, hein ?
Ne rien manquer
Pas de temps pour l'histoire hein
Sucre na Jedi hein
Assurez-vous d'être prêt ?
Ne te fais pas manquer quelque chose hein
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes