Voici les paroles de la chanson : Disaster , artiste : Shatta Wale Avec traduction
Texte original avec traduction
Shatta Wale
Insta blog 9ja
Send letter to your people for me eh!
Me I just speak my mind
I no insult
ahhh…
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
For twitter pepo dey argue eh
Facebook pepo dey fight e eh
If you leave me and wizkid alooone
I go scatter am oo
Maybe you never heard of me
My name be Shatta Wale o
All who dey talk, make Dem shut up
Shatta movement, me na carry back up
Any boy try diss Shatta wale
I go loss
If wizkid???
So 9ja make una stop the rush
One on one I go kill am one touch
Tissue paper na him I go flush
Dis kind race your boy e go crush
If any boy try Shatta wale
Shatta wale your face I go wash
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Write by: blackhollywood
Blog Instagram 9ja
Envoyez une lettre à votre peuple pour moi eh !
Moi je dis juste ce que je pense
Je ne insulte pas
ahhh…
Moi, j'entre au Nigeria avec une connexion Wi-Fi gratuite.
Wi-Fi (ah)
Je dis que j'entre dans 9ja avec une connexion Wi-Fi gratuite.
Wi-Fi (rires…)
Charli3, je ne me sens pas sorcier
Ni b dire je ni dey comme wizkid
Mais si je balle, je va montrer wizkid
Ni être uniquement de la musique, nous nous battons et nous détendons (ah)
oga oublier cette boîte superstar
Ta superstar douce comme triste
Si Wizkid est ton Dieu, moi je ne sais pas
Voir dis oloshi, ils font aussi savoir
Personne ne va juste me comparer
Charli3 moi je reçois mon territoire
vous dites que Wiz sera votre superstar
Moi je ni balle o
Mais moi je ni dey wizkid
Comme superstar superstar ah!
Un contre un moi et wizkid
Tu vas voir catastrophe catastrophe ah
Je vais être ton oyin3po
Tu vas m'appeler ton maître, ô maître ah
Regarde-moi prendre le contrôle de l'Afrique
Tu vas m'appeler ton maître, ô maître ah
Pour twitter pepo dey argumenter hein
Facebook pepo dey combat e hein
Si tu me quittes et wizkid alooone
Je va se disperser oo
Peut-être que vous n'avez jamais entendu parler de moi
Je m'appelle Shatta Wale o
Tous ceux qui parlent, faites-les taire
Shatta mouvement, moi na remonter
N'importe quel garçon essaie de diss Shatta Wale
je vais perdre
Si Wizkid ???
Alors 9ja fais una arrêter la ruée
Un contre un, je vais tuer une touche
Du papier de soie avec lui, je vais rincer
C'est gentil de faire la course avec ton garçon et de l'écraser
Si un garçon essaie Shatta Wale
Shatta wale ton visage je vais laver
Mais moi je ni dey wizkid
Comme superstar superstar ah!
Un contre un moi et wizkid
Tu vas voir catastrophe catastrophe ah
Je vais être ton oyin3po
Tu vas m'appeler ton maître, ô maître ah
Regarde-moi prendre le contrôle de l'Afrique
Tu vas m'appeler ton maître, ô maître ah
Moi, j'entre au Nigeria avec une connexion Wi-Fi gratuite.
Wi-Fi (ah)
Je dis que j'entre dans 9ja avec une connexion Wi-Fi gratuite.
Wi-Fi (rires…)
Charli3, je ne me sens pas sorcier
Ni b dire je ni dey comme wizkid
Mais si je balle, je va montrer wizkid
Ni être uniquement de la musique, nous nous battons et nous détendons (ah)
oga oublier cette boîte superstar
Ta superstar douce comme triste
Si Wizkid est ton Dieu, moi je ne sais pas
Voir dis oloshi, ils font aussi savoir
Personne ne va juste me comparer
Charli3 moi je reçois mon territoire
vous dites que Wiz sera votre superstar
Moi je ni balle o
Mais moi je ni dey wizkid
Comme superstar superstar ah!
Un contre un moi et wizkid
Tu vas voir catastrophe catastrophe ah
Je vais être ton oyin3po
Tu vas m'appeler ton maître, ô maître ah
Regarde-moi prendre le contrôle de l'Afrique
Tu vas m'appeler ton maître, ô maître ah
Mais moi je ni dey wizkid
Comme superstar superstar ah!
Un contre un moi et wizkid
Tu vas voir catastrophe catastrophe ah
Je vais être ton oyin3po
Tu vas m'appeler ton maître, ô maître ah
Regarde-moi prendre le contrôle de l'Afrique
Tu vas m'appeler ton maître, ô maître ah
Écrit par : blackhollywood
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes