Voici les paroles de la chanson : Mercy , artiste : adekunle gold Avec traduction
Texte original avec traduction
adekunle gold
AG Baby carry body body
Bad Boy Deks no dey worry worry
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principality
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can’t kill my light I’m sorry sorry
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere
As you can see I’m just beginning
And I trouble nobody
So make nobody bother mi
As you see me na God dey fight for me
Nobody touching me
Can’t stop my destiny
Wetin I do do do
Shey I be your telly your daily news
Been a long time man I paid my dues
I’m premium now so I pick and choose
Ni ita faaji won mo bi mo se je
Bad boy deks I no apologize
Bet on myself and I’m rolling the dice
Kilamity Kilamity o
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can’t kill my light I’m sorry sorry
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere
Tell me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
AG Porte-bébé corps corps
Bad Boy Deks ne t'inquiète pas
Ouvre mes yeux, montre-moi qui est mort pour moi
Je ne fais pas de rosé pop avec mon ennemi
Dispersez-les au loin à travers les sept mers
L'assistant se déguise dans la principauté
Oh seigneur aie pitié pitié
Ce faux amour en donne beaucoup
Ils essaient de faire l'homme sale sale
Jah Jah ma je a elle pèche, elle pèche
Qui est né le pesin pesin
Wey wan me croise faites-moi essayer essayez-moi
Yeux rouges Yeux rouges plus de padi padi
Je ne peux pas tuer ma lumière, je suis désolé désolé
Quand je montre
Faites-leur du chemin, faites du chemin
Quand je montre
Faites dem gbese
je vais y aller
je vais denge denge
je vais y aller
Ils vont wakakurukere
Quand je montre
Faites-leur du chemin, faites du chemin
Quand je montre
Faites dem gbese
je vais y aller
je vais denge denge
je vais y aller
Ils vont wakakurukere
Comme vous pouvez le voir, je ne fais que commencer
Et je ne dérange personne
Alors fais en sorte que personne ne me dérange
Comme tu me vois, Dieu se bat pour moi
Personne ne me touche
Je ne peux pas arrêter mon destin
Que dois-je faire
Shey je serais ta télé tes nouvelles quotidiennes
Ça fait longtemps que j'ai payé mes dettes
Je suis premium maintenant, donc je choisis et choisis
Ni ita faaji a gagné mo bi mo se je
Bad boy deks je ne m'excuse pas
Parie sur moi et je lance les dés
Kilamity Kilamity o
Oh seigneur aie pitié pitié
Ce faux amour en donne beaucoup
Ils essaient de faire l'homme sale sale
Jah Jah ma je a elle pèche, elle pèche
Qui est né le pesin pesin
Wey wan me croise faites-moi essayer essayez-moi
Yeux rouges Yeux rouges plus de padi padi
Je ne peux pas tuer ma lumière, je suis désolé désolé
Quand je montre
Faites-leur du chemin, faites du chemin
Quand je montre
Faites dem gbese
je vais y aller
je vais denge denge
je vais y aller
Ils vont wakakurukere
Quand je montre
Faites-leur du chemin, faites du chemin
Quand je montre
Faites dem gbese
je vais y aller
je vais denge denge
je vais y aller
Ils vont wakakurukere
Dis-moi qui est pour moi
Je ne fais pas de rosé pop avec mon ennemi
Ouvre mes yeux, montre-moi qui est mort pour moi
Je ne fais pas de rosé pop avec mon ennemi
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes