Anwuli -

Anwuli -

  • Année de sortie: 2006
  • Langue: Anglais
  • Durée: 4:58

Voici les paroles de la chanson : Anwuli , artiste : Avec traduction

Paroles : Anwuli "

Texte original avec traduction

Anwuli

Texte original

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

ehn ehn e bin get dis girl wen I know before before

we bin dey gbam gbam two plus two equal to four

hmm you need to see am to get the gist

dis babe correct no be small vital statistics

attacke defence set like no tomorrow

I look for her no know say I look for sorrow

her name na Anwuli

just like for the dis babe take me well well she take me porous

before now no babe don make me Halla

dis one man big wa

big big wa big big wa big big wahala

as I dey yarn wen we first see

you give me good good loving I give you security

Na so I tell am and she no disagree

she become my babe me sef come become her gee

together together naso we come dey Waka

till she Kaka for table the whole matter scatter enh

(una see dis kind tin Anwuli do?)

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

ehn ehn we just dey

me and am kak

we both agree so we too we come dey rak

ehn dis babe na die she know Wetin dey

she understand my gist no need for me to translate

we just dey flow no yawa like Naija benue

for lokoja we just dey roll like railway

her heart and my heart together dey for court

na for there we go join up

no need to abort

like unwanted pregnancy

I been know dis girl Nancy

but now we don scatter

who dey my mind Anwuli

Naso we dey Naso we blend Naso we see

but like run away Anwuli run away

soldier go soldier come Barack remain

as onyibo talk if no pain then no gain

but my eyes open and tears come dey fall

Wen I check my money Anwuli don barb all

see me see wahala see me see palaver

I look left look right no way

na him I halla chei

(Anwuli don finish me)

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

panya love na him dis girl show die

I see ayanya as if na hammer bulldozer

na oba grandfather remain for me to see

(onyoshi) dis kind woman sef I never see (at all)

wherever you go

wherever you be

Anwuli Anwuli Anwuli

this jam is for thee wherever u be

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

Traduction de la chanson

Anwuli tu coupes mon argent

Anwuli tu coupes mon argent

Anwuli tu coupes mon argent

hacher mon hacher mon hacher mon argent aller

ehn ehn e bin obtenir cette fille wen je sais avant avant

nous bin dey gbam gbam deux plus deux égal à quatre

hmm vous devez voir moi pour comprendre l'essentiel

dis babe correct no be petites statistiques vitales

la défense d'attaque est comme demain

Je la cherche sans savoir dire que je cherche le chagrin

son nom na Anwuli

tout comme pour le dis bébé prends moi bien bien elle me prends poreux

Avant maintenant, bébé ne me fait pas Halla

dis un homme grand wa

gros gros wa gros gros wa gros gros wahala

alors que je fais du fil quand nous voyons pour la première fois

tu me donnes du bien bien aimer je te donne la sécurité

Na donc je le dis et elle n'est pas en désaccord

elle est devenue mon bébé moi sef viens devenir son dieu

ensemble ensemble naso nous venons dey Waka

jusqu'à ce qu'elle Kaka pour table toute l'affaire se disperse enh

(una see this kind tin Anwuli do?)

Anwuli tu coupes mon argent

Anwuli tu coupes mon argent

Anwuli tu coupes mon argent

hacher mon hacher mon hacher mon argent aller

ehn ehn on juste dey

moi et je suis kak

nous sommes tous les deux d'accord alors nous aussi nous venons dey rak

ehn dis babe na die she know Wetin dey

elle comprend l'essentiel, pas besoin que je traduise

nous coulons juste pas de yawa comme Naija benue

pour lokoja nous roulons juste comme un chemin de fer

son coeur et mon coeur ensemble dey pour la cour

na car là nous allons rejoindre

pas besoin d'abandonner

comme une grossesse non désirée

Je connais cette fille Nancy

mais maintenant nous ne nous éparpillons pas

qui dey mon esprit Anwuli

Naso nous dey Naso nous mélangeons Naso nous voyons

mais comme s'enfuir Anwuli s'enfuir

soldat va soldat viens Barack reste

comme onyibo parle si pas de douleur alors pas de gain

mais mes yeux s'ouvrent et les larmes coulent

Quand je vérifie mon argent, Anwuli ne barbouille pas tout

me voir voir wahala me voir voir palabre

Je regarde à gauche, regarde à droite

na lui je halla chei

(Anwuli ne me termine pas)

Anwuli tu coupes mon argent

Anwuli tu coupes mon argent

Anwuli tu coupes mon argent

hacher mon hacher mon hacher mon argent aller

panya aime na lui dis girl show die

Je vois ayanya comme si un bulldozer marteau

na oba grand-père reste pour moi pour voir

(onyoshi) c'est une femme gentille que je ne vois jamais (du tout)

peu importe où tu vas

où que vous soyez

Anwuli Anwuli Anwuli

cette confiture est pour toi où que tu sois

Anwuli tu coupes mon argent

Anwuli tu coupes mon argent

Anwuli tu coupes mon argent

hacher mon hacher mon hacher mon argent aller

Nouveaux textes et traductions sur le site :

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes