
Voici les paroles de la chanson : Motiri , artiste : Brickz Avec traduction
Texte original avec traduction
Brickz
Beat By Brickz
Cracck!
Yeah
When i look back on wetin der rub for my face
Owu for don blow me go if nor be grace
I nor fit stop now till I see heaven gate
Cause na GOD get power na muscle people dey raise
I nor dey come if the outcome nor be income
Cause when money nor dey amaka nor dey gree come
Kate wey still come go dey say quick cum
Even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls
(then)
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke, na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long, can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
I say your identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke olorun
Only one person nai e take to believe you can
Tell yourself you the man
Cause truly no body dey make life when he just fold hand
You get move since the life at time na who know man
When sand don too much for food blind man go see am
Whoever nor dey reason you now alaye leave am
No night wey too long wey day nor go break am
Na one day, just one day, man must make am
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke, na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long, can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
I say your identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke olorun
Battre par Brickz
Craquez !
Ouais
Quand je repense à Wetin der rub for my face
Owu pour don soufflez-moi aller si ni être grâce
Je ne peux pas m'arrêter maintenant jusqu'à ce que je voie la porte du paradis
Parce que DIEU obtient le pouvoir des gens musclés qu'ils élèvent
Je ne viens pas non plus si le résultat ni le revenu
Parce que quand l'argent ni l'amaka ni le gree ne viennent
Kate est toujours venue, va dire cum rapide
Même les gars qui m'appellent du sang maintenant ne m'appellent plus
(ensuite)
Vu beaucoup de visages différents
Vu beaucoup de monde
Rares sont les gens qui vous font tenir debout
Et beaucoup te rendent infirme
Extraire des grains de la terre n'est pas simple
Une malédiction a été jetée et inversée Cela semble légal
Les garçons font faillite, les hommes rebondissent
Ne perdez jamais votre concentration, même sur une piste de danse
Quand je compte mes bénédictions maintenant, je ne compte plus l'argent
C'est trop long, je ne peux pas savoir si tu me voles
Môtírí Mo ti fe ra
Mon identité ne va pas se déprécier
Môtírí Mo ti fe ra
Je dis ton identité ni ne vais déprécier
Môtírí Mo ti fe ra
Notre identité ne va pas se déprécier (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Verse-moi ce Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Fais que tout va bien
Baba kilo so gbemi soke
Fais que tout va bien
Baba kilo so gbemi soke olorun
Une seule personne peut croire que vous pouvez
Dis toi toi l'homme
Parce que vraiment aucun corps ne fait la vie quand il vient de plier la main
Tu bouges depuis la vie à l'heure na qui connais l'homme
Quand le sable en met trop pour la nourriture, l'homme aveugle va me voir
Quiconque ne te raisonne pas maintenant, laisse-moi
Pas de nuit trop longue ou trop longue journée ni aller faire une pause
Na un jour, juste un jour, l'homme doit me faire
Vu beaucoup de visages différents
Vu beaucoup de monde
Rares sont les gens qui vous font tenir debout
Et beaucoup te rendent infirme
Extraire des grains de la terre n'est pas simple
Une malédiction a été jetée et inversée Cela semble légal
Les garçons font faillite, les hommes rebondissent
Ne perdez jamais votre concentration, même sur une piste de danse
Quand je compte mes bénédictions maintenant, je ne compte plus l'argent
C'est trop long, je ne peux pas savoir si tu me voles
Môtírí Mo ti fe ra
Mon identité ne va pas se déprécier
Môtírí Mo ti fe ra
Je dis ton identité ni ne vais déprécier
Môtírí Mo ti fe ra
Notre identité ne va pas se déprécier (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Verse-moi ce Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Fais que tout va bien
Baba kilo so gbemi soke
Fais que tout va bien
Baba kilo so gbemi soke olorun
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes