Voici les paroles de la chanson : 20 10 20 , artiste : Burna Boy Avec traduction
Texte original avec traduction
Burna Boy
Shey you never hear
About the things wey happen there Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don
scatter scatter
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the
case of thir murder
The chief of staff, th commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common
beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather
The Chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the
case of their murder
We give them many chances Dem FAIL my people
And When we cry for justice Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE
Shey tu n'entends jamais
À propos des choses qui se passent là-bas Abi ton œil n'est jamais clair
L'humanité si méchante
Parlons de mon gouvernement, ouvrez votre esprit et vos oreilles
Shey na jazz o
Fais souffrir mon peuple Tous leurs nyanshes ne s'ouvrent pas
éparpiller
20 octobre 2020
Vous portez l'armée, tuez beaucoup de jeunes pour Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Rien que tu vas parler wey va justifier le
cas de leur meurtre
Le chef d'état-major, le commandant et l'armée portent l'ordre
Monsieur le Président, Monsieur le Gouverneur
Parrain, gbo gbo IJOBA
Toutes tes atrocités
Tout votre coin
Faites que tous les DEADBODY vous dérangent pour votre rêve
L'argent que vous volez yapa pour votre azza Vous ne transformez pas nos diplômés en commun
mendiants Tous les livres, ils y vont peu importe
Parce que tu ne vas pas trouver d'emploi si tu ne connais pas ton parrain
Le chef d'état-major, le commandant et l'armée portent l'ordre
Monsieur le Président, Monsieur le Gouverneur
Parrain, gbo gbo IJOBA
Toutes tes atrocités
Tout votre coin
Faites que tous les DEADBODY vous dérangent pour votre rêve
20 octobre 2020
Vous portez l'armée, tuez beaucoup de jeunes pour Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Rien que tu vas parler wey va justifier le
cas de leur meurtre
Nous leur donnons de nombreuses chances Dem FAIL mon peuple
Et quand nous pleurons pour la justice, ils tuent mon peuple
Walahi VOUS TOUS
Leur vie dépend de vous
Nous n'oublierons jamais tous les jeunes qui meurent pour TOLLGATE
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes