Voici les paroles de la chanson : Dangote , artiste : Burna Boy Avec traduction
Texte original avec traduction
Burna Boy
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
No level
No level
It’s Kel P Vibes
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo to ba lo fuck up
I go show you my color
Shey wan ro pe mi l’opolo
Emi gan gan mo yan wan opolo
The matter plenty
Enu mi ole soto
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me
No no
No no
Mo ni lati lowo o
Odi don don
Tori iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do for love
If I get cash I go jaiye lokpo
I go give you cash, I go be your sponsor
Moni iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do for love
If I get money, you go know
Still I go hustle 'til thine kingdom come
Because because
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo to ba lo fuck up
I go show you my color
Shey wan ro pe mi l’opolo
Emi gan gan mo yan wan opolo
The matter plenty
Enu mi ole soto
Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gan gan
Mo man gorigongon lori gongon
Mo man gorigongon lori gongon
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lori gongon
Bami lu gongon yen
Dangote dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money ro ro
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Original
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o
Eh ehn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money
Find money, find money
Why me no go find money.
Dangote Dangote
Dangote trouve toujours de l'argent o
Aucun niveau
Aucun niveau
C'est Kel P Vibes
Dangote Dangote
Dangote trouve toujours de l'argent o
Je non dey, je non dey
Je ne dors pas sur l'argent o
Qui suis-je ?
Qui suis-je ?
Wey fait que je ne vais pas trouver de l'argent o
Je n'envoie personne o
Moi je bouscule gan gan
Choko
Te faire bousculer, ma lo go
Je ne suis pas olodo, je ne suis pas bolo
Uhh Omo to ba lo fuck up
Je vais vous montrer ma couleur
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan opolo
L'affaire beaucoup
Enu mi ole soto
Oh non non o
Faites una bien écouter
Quand je m'efforce et que je bouscule
Qu'est-ce que je trouve ?
Kaluba je trouve
Quand je me déplace d'un endroit à l'autre
Qu'est-ce que je trouve ?
Na le dollar que je trouve
Et je ne fais pas oui oui
Oui oui
Et beaucoup de gens ne me disent pas
Non non
Non non
Mo ni lati lowo o
Odi don don
Tori iyami o bi mo doyo
Est-ce parce que je le fais par amour
Si je reçois de l'argent, je vais jaiye lokpo
Je vais te donner de l'argent, je vais être ton parrain
Moni iyami o bi mo doyo
Est-ce parce que je le fais par amour
Si je reçois de l'argent, tu sauras
Je vais quand même bousculer jusqu'à ce que ton royaume vienne
Parce que parce que
Dangote Dangote
Dangote trouve toujours de l'argent o
Je non dey, je non dey
Je ne dors pas sur l'argent o
Qui suis-je ?
Qui suis-je ?
Wey fait que je ne vais pas trouver de l'argent o
Je n'envoie personne o
Moi je bouscule gan gan
Choko
Te faire bousculer, ma lo go
Je ne suis pas olodo, je ne suis pas bolo
Uhh Omo to ba lo fuck up
Je vais vous montrer ma couleur
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan opolo
L'affaire beaucoup
Enu mi ole soto
Emi gan gan lo mo ton so
Abi tu oublies de dire que je suis le gan gan
Mo man gorigongon lori gongon
Mo man gorigongon lori gongon
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lori gongon
Bami lu gongon yen
Dangote trouve de l'argent ro ro
Trouvez de l'argent
Trouver de l'argent ro ro
Qui je suis pour venir dormir oh non
Venez dormir vous vous
Original
Alakija trouve de l'argent
Dangote trouve de l'argent o
Otedola trouve de l'argent
Pourquoi je ne vais pas chercher de l'argent o
Eh ehn trouver de l'argent
Adeleke trouve de l'argent o
Adenuga trouve de l'argent
Pourquoi je ne vais pas chercher de l'argent
Trouver de l'argent, trouver de l'argent
Pourquoi je ne vais pas chercher de l'argent.
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes