Voici les paroles de la chanson : Don Gorgon , artiste : Burna Boy Avec traduction
Texte original avec traduction
Burna Boy
Ohhh… God
Ohhh God
(Freestyle)
I’ve been looking I’ve been searching
Mana hustle mana working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for meee…
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for meee…
Uh, Duro na je n fa’gbo tan
Oya mo ti fa’gbo tan
Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean
Say I don come to cause commotion
Burna boy don blow like explosion
Hey, me I dey wreck igboro gan
Na me dey make igboro kolo gan
Hey, lo n’temi mi tele won
Oluwa Burna born new gbege won
BRIDGE
Check and balance
I know say if I start am na them go palantia
Them dey halla my name from here to Canada
Give them something wey long wey bend like panana
Oye gbe tan o, oya sun gbalaja
I’ve been looking I’ve been searching
Mana hustle mana working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for meee…
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for meee…
Mana get grinding
Girla enjoy me
So that all the rhythm at your shows headline me
Errbody wan sign me, nobody can find me
Mana bad man FBI can’t find me
Moon time me look clean and shining
Me forget the time but me rolex remind me
Real bad man them form baghdad behind me
Focus on the matter no more bad designing
Hey, to all my niggas and guys wey getting money ori e wo’le
Sup our niggas and guys to n getting money ori e wo’le (2ce)
I’ve been looking I’ve been searching
Mana hustle mana working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for meee…
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for meee…
BRIDGE
Check and balance
I know say if I start am na them go palantia
Them dey halla my name from here to Canada
Give them something wey long wey bend like panana
BRIDGE
Check and balance
I know say if I start am na them go palantia
Them dey halla my name from here to Canada
Give them something wey long wey bend like panana
Oya gbe tan o, oya sun gbalaja
Spellz
Ohhh… Dieu
Ohhh Dieu
(Freestyle)
j'ai cherché j'ai cherché
Le mana bouscule le mana qui fonctionne
Mais je suis une personne ordinaire
Comment voyez-vous la bénédiction de Dieu
Euh euh, owu pas être petite chose
Ne souffrez pas longtemps
Dieu ne va pas gree celui-là pour moi…
Euh euh, owu pas être petite chose
Ne souffrez pas longtemps
Dieu ne va pas gree celui-là pour moi…
Euh, Duro na je n fa'gbo tan
Oya mo ti fa'gbo tan
Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean
Dire que je ne viens pas pour causer de l'agitation
Burna boy ne souffle pas comme une explosion
Hé, moi je détruis igboro gan
Na me dey fait igboro kolo gan
Hey, lo n'temi mi tele won
Oluwa Burna né nouveau gbege a gagné
PONT
Vérifier et équilibrer
Je sais dire si je commence je ne les aller palantia
Eux dey halla mon nom d'ici au Canada
Donnez-leur quelque chose de très long, de plié comme du panana
Oye gbe tan o, oya sun gbalaja
j'ai cherché j'ai cherché
Le mana bouscule le mana qui fonctionne
Mais je suis une personne ordinaire
Comment voyez-vous la bénédiction de Dieu
Euh euh, owu pas être petite chose
Ne souffrez pas longtemps
Dieu ne va pas gree celui-là pour moi…
Euh euh, owu pas être petite chose
Ne souffrez pas longtemps
Dieu ne va pas gree celui-là pour moi…
Le mana se fait moudre
Girla profite de moi
Pour que tout le rythme de vos émissions me fasse la une
Errbody veut me signer, personne ne peut me trouver
Mana bad man FBI ne peut pas me trouver
Le temps de la lune m'a l'air propre et brillant
J'oublie l'heure mais moi Rolex me rappelle
Un vrai méchant, ils forment Bagdad derrière moi
Concentrez-vous sur le sujet, plus de mauvaise conception
Hé, à tous mes négros et mes gars qui gagnent de l'argent ou
Sup nos niggas et gars pour n obtenir de l'argent ou e wo'le (2ce)
j'ai cherché j'ai cherché
Le mana bouscule le mana qui fonctionne
Mais je suis une personne ordinaire
Comment voyez-vous la bénédiction de Dieu
Euh euh, owu pas être petite chose
Ne souffrez pas longtemps
Dieu ne va pas gree celui-là pour moi…
Euh euh, owu pas être petite chose
Ne souffrez pas longtemps
Dieu ne va pas gree celui-là pour moi…
PONT
Vérifier et équilibrer
Je sais dire si je commence je ne les aller palantia
Eux dey halla mon nom d'ici au Canada
Donnez-leur quelque chose de très long, de plié comme du panana
PONT
Vérifier et équilibrer
Je sais dire si je commence je ne les aller palantia
Eux dey halla mon nom d'ici au Canada
Donnez-leur quelque chose de très long, de plié comme du panana
Oya gbe tan o, oya sun gbalaja
Spellz
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes