JA ARA E - Burna Boy

JA ARA E - Burna Boy

  • Année de sortie: 2020
  • Langue: Anglais
  • Durée: 3:10

Voici les paroles de la chanson : JA ARA E , artiste : Burna Boy Avec traduction

Paroles : JA ARA E "

Texte original avec traduction

JA ARA E

Burna Boy

Texte original

Eheee

Ko jupa

Ko jupa

Eheee

Ko juba

Ko juba

Eheee

Ko jupa

Ko jupa

Ahhh

Your body go rest oh

Papa tell pikin oh

Your body go rest oh

Your body go rest oh

Dem come go confess oh

Your head go correct oh

You nor go forget oh

Shey you get the concept

Dem no dey tell person

Ja ara

Ja ara

You go learn your own lesson

Ja ara

Ja ara

Everybody keep on searching

Ja ara

Ja ara

For miraculous blessings

Ja ara

Ja ara

Ja ara

You go bow for Lagos oh

Ja ara

If you no know yourself you go lost oh

Ja ara

Ja ara

If you get money you be bros oh

Ja ara

Ja ara

Omo nobody holy no apostle

Ja ara

Ja ara

Your body go rest oh (kuro nbe)

Papa tell pikin oh

Your body go rest oh

Your body go rest oh

Dem come go confess oh

Your head go correct oh

You nor go forget oh

Shey you get the concept oh

Dem go tell you

Watch out

When you go

Watch out

Pon the road

Watch out for dem hyenas

Watch out

When you go

Watch out

Pon the road

Watch out

Look around in all the places you go to

Stand your ground and stay outstanding like Ogun

Watch your back and just do what you supposed to

Take care of family and people you are close to

Dem no dey tell person

Ja ara

Ja ara

You go learn your own lesson

Ja ara

Ja ara

Everybody keep on searching

Ja ara

Ja ara

For miraculous blessings

Ja ara

Ja ara

Ja ara

You go bow for Lagos oh

Ja ara

If you no know yourself you go lost oh

Ja ara

Ja ara

If you get money you be bros oh

Ja ara

Ja ara

Omo nobody holy no apostle

Ja ara

Ja ara

Your body go rest oh (kuro nbe)

Papa tell pikin oh

Your body go rest oh

Your body go rest oh

Dem come go confess oh

Your head go correct oh

You nor go forget oh

Shey you get the concept oh

Dem go tell you

Watch out

When you go

Watch out

Pon the road

Watch out for dem hyenas

Watch out

When you go

Watch out

Pon the road

Watch out

Dem go tell you

Watch out

When you go

Watch out

Pon the road

Watch out for dem hyenas

Watch out

When you go

Watch out

Pon the road

Watch out

Eheee

Ko jupa

Ko jupa

Eheee

Ko juba

Ko juba

Eheee

Ko jupa

Ko jupa

Ahhh

Traduction de la chanson

Eheee

Ko jupa

Ko jupa

Eheee

Ko juba

Ko juba

Eheee

Ko jupa

Ko jupa

Ahhh

Ton corps va se reposer oh

Papa dis à pikin oh

Ton corps va se reposer oh

Ton corps va se reposer oh

Ils viennent avouer oh

Ta tête va correcte oh

Vous n'allez pas oublier oh

Shey vous obtenez le concept

Je ne le dis à personne

Ja ara

Ja ara

Tu vas apprendre ta propre leçon

Ja ara

Ja ara

Tout le monde continue à chercher

Ja ara

Ja ara

Pour des bénédictions miraculeuses

Ja ara

Ja ara

Ja ara

Tu vas t'incliner pour Lagos oh

Ja ara

Si tu ne te connais pas, tu te perds oh

Ja ara

Ja ara

Si vous obtenez de l'argent, vous êtes des frères oh

Ja ara

Ja ara

Omo personne saint pas apôtre

Ja ara

Ja ara

Ton corps va se reposer oh (kuro nbe)

Papa dis à pikin oh

Ton corps va se reposer oh

Ton corps va se reposer oh

Ils viennent avouer oh

Ta tête va correcte oh

Vous n'allez pas oublier oh

Shey tu comprends le concept oh

Je vais te dire

Fais attention

Quand tu vas

Fais attention

Sur la route

Attention aux hyènes

Fais attention

Quand tu vas

Fais attention

Sur la route

Fais attention

Regardez autour de vous dans tous les endroits où vous allez

Tenez bon et restez exceptionnel comme Ogun

Surveillez vos arrières et faites simplement ce que vous êtes censé faire

Prenez soin de votre famille et de vos proches

Je ne le dis à personne

Ja ara

Ja ara

Tu vas apprendre ta propre leçon

Ja ara

Ja ara

Tout le monde continue à chercher

Ja ara

Ja ara

Pour des bénédictions miraculeuses

Ja ara

Ja ara

Ja ara

Tu vas t'incliner pour Lagos oh

Ja ara

Si tu ne te connais pas, tu te perds oh

Ja ara

Ja ara

Si vous obtenez de l'argent, vous êtes des frères oh

Ja ara

Ja ara

Omo personne saint pas apôtre

Ja ara

Ja ara

Ton corps va se reposer oh (kuro nbe)

Papa dis à pikin oh

Ton corps va se reposer oh

Ton corps va se reposer oh

Ils viennent avouer oh

Ta tête va correcte oh

Vous n'allez pas oublier oh

Shey tu comprends le concept oh

Je vais te dire

Fais attention

Quand tu vas

Fais attention

Sur la route

Attention aux hyènes

Fais attention

Quand tu vas

Fais attention

Sur la route

Fais attention

Je vais te dire

Fais attention

Quand tu vas

Fais attention

Sur la route

Attention aux hyènes

Fais attention

Quand tu vas

Fais attention

Sur la route

Fais attention

Eheee

Ko jupa

Ko jupa

Eheee

Ko juba

Ko juba

Eheee

Ko jupa

Ko jupa

Ahhh

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes