Oluwa Burna - Burna Boy
С переводом

Oluwa Burna - Burna Boy

  • Альбом: On a Spaceship

  • Année de sortie: 2015
  • Langue: Anglais
  • Durée: 2:59

Voici les paroles de la chanson : Oluwa Burna , artiste : Burna Boy Avec traduction

Paroles : Oluwa Burna "

Texte original avec traduction

Oluwa Burna

Burna Boy

Оригинальный текст

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

Make i introduce

To the people wey wan make i lose

Cause oluwa burna too dey talk e truth

And e don reach stage wey some people want to prosecute

Wan press me make i turn mute

Wetin you go do

Make i ask you if to say na you

If you try to put your leg inside my shoe

You go see say e no easy to do wetin i dey do

i no dey

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo as e don happen

If you feeling guilty pray make the song slap you

I don dey hear many things wey i no gbadu

Make i tell you to echo my love na so

Oooooh no be to dey shout

Is the living testimony me dey talk about

Until you see am with eye you go dey doubt

No be everything you go see wey you go yarn

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey happen wetin dey sup

Everybody wan talk

Wetin dey shele, wetin you talk

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

If you dey for party play my gbedu non stop

Whether you like it or not, I go dey here very long

Na the gbedu for the street awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Перевод песни

Elle est yi mon lo be o

Emi o lo be o

Elle est yi mon lo be o

Emi o lo be o

Faites-moi présenter

Aux gens que nous voulons faire perdre

Parce que oluwa burna trop dey parler e vérité

Et n'atteignez pas le stade où certaines personnes veulent poursuivre

Wan appuyez sur moi faites-moi devenir muet

Que vas-tu faire ?

Je te demande si je dois dire na toi

Si tu essaies de mettre ta jambe dans ma chaussure

Tu vas voir dire que ce n'est pas facile à faire que je fais

je non dey

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi dans un coin

Ara kuni mi sho gbo mi

Il ne souffre pas, il va découvrir

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo comme e don arrive

Si vous vous sentez coupable, priez pour que la chanson vous gifle

Je n'entends pas beaucoup de choses, je ne suis pas gbadu

Fais-je te dire de faire écho à mon amour na so

Oooooh pas besoin de crier

Est-ce le témoignage vivant dont je parle

Jusqu'à ce que tu me vois avec les yeux, tu doutes

Non être tout ce que vous allez voir comment vous allez filer

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi dans un coin

Ara kuni mi sho gbo mi

Il ne souffre pas, il va découvrir

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey arrive wetin dey sup

Tout le monde veut parler

Wetin dey shele, wetin vous parlez

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

Si tu veux faire la fête, joue mon gbedu non stop

Que ça te plaise ou non, je reste ici très longtemps

Na le gbedu pour la rue awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi dans un coin

Ara kuni mi sho gbo mi

Il ne souffre pas, il va découvrir

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin personne aller faire wey tey non aller le regarder parler de

Wetin personne aller faire wey tey non aller le regarder parler de

Ma lo be

Mon frère n'y va pas o

Ma lo be

Mon frère n'y va pas o

Ma lo be

Mon frère n'y va pas o

Ma lo be

Mon frère n'y va pas o

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes