Voici les paroles de la chanson : As I Dey Go , artiste : D'Banj Avec traduction
Texte original avec traduction
D'Banj
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story, my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey, like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti
Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye
Listen
God sef don forbid for me to be loser
Anywhere we go na we be the shakers and the movers
But if you don’t know you will never know, tan ba so jekin je ko mo,
maa duro jaye yii kale
As I dey go (x10)
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti
Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye
God sef go forbid for you to be loser
Shey na you shey na you and you want to be a super, superstar
But if you don’t try you no go know, bo n se pawo bo n se lola Ko de duro jaye
yii kale
As I dey go (x10)
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti
Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye
Beaucoup de bénédictions me suivent partout où je vais
Ouvre les portes de toutes mes manières tous les jours pendant que je vais
Si ils aiment les faire faire de toute façon, je vais toujours gagner mon argent
Certains d'entre eux posent des questions sur Dieu, écris mon histoire, ma série
S'ils nous jalousent, nous sommes toujours doux comme du miel, comme du sucre
Un dollar comme un millier de dollars, nous allons toujours acheter Ferrari pelu Bugatti
Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye
Ecoutez
Dieu m'interdit d'être perdant
Partout où nous allons, nous sommes les secoueurs et les déménageurs
Mais si tu ne sais pas, tu ne le sauras jamais, tan ba so jekin je ko mo,
maa duro jaye yii chou frisé
Au fur et à mesure (x10)
Beaucoup de bénédictions me suivent partout où je vais
Ouvre les portes de toutes mes manières tous les jours pendant que je vais
Si ils aiment les faire faire de toute façon, je vais toujours gagner mon argent
Certains d'entre eux posent des questions sur Dieu, écris mon histoire ma série
Si du tout ils nous jalousent nous toujours doux comme du miel comme du sucre
Un dollar comme un millier de dollars, nous allons toujours acheter Ferrari pelu Bugatti
Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye
Dieu vous interdit d'être perdant
Shey na you shey na you et tu veux être une super, superstar
Mais si vous n'essayez pas, vous ne savez pas, bo n se pawo bo n se lola Ko de duro jaye
yii chou frisé
Au fur et à mesure (x10)
Beaucoup de bénédictions me suivent partout où je vais
Ouvre les portes de toutes mes manières tous les jours pendant que je vais
Si ils aiment les faire faire de toute façon, je vais toujours gagner mon argent
Certains d'entre eux posent des questions sur Dieu, écris mon histoire ma série
Si du tout ils nous jalousent nous toujours doux comme du miel comme du sucre
Un dollar comme un millier de dollars, nous allons toujours acheter Ferrari pelu Bugatti
Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes