Dis Love - WizKid, Tiwa Savage
С переводом

Dis Love - WizKid, Tiwa Savage

  • Année de sortie: 2020
  • Langue: Anglais
  • Durée: 2:35

Voici les paroles de la chanson : Dis Love , artiste : WizKid, Tiwa Savage Avec traduction

Paroles : Dis Love "

Texte original avec traduction

Dis Love

WizKid, Tiwa Savage

Оригинальный текст

Top boy

Yah

Tell me baby girl how you dey o?

Baby tell me make I know how you dey o?

Baby tell me how much I go pay o

And we go fly go anywhere for holiday o

This love na walangolo

This love na wantinti

Make we play like we dey movie o

That kind play wey you go dey play mummy oo

Mummy o mummy o Mummy ooo

Girl na me go dey play Daddy oo

Girl if you be baby I be nanny o

See as you fine like Agbani o

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

[Tiwa Savage

Anywhere you dey

I go dey o

Long as I dey with my baby o

Wetin them no know them go hate o

Kiss me baby make them vex o

Carry the matter for their head o

Kiss me baby make I rest o

Nobody do me like you do

Kiss me baby make them vex o

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

[Wizkid[

Baby girl I love you

Sit down pon it

Baby girl come whine up pon it o

I know you love this beat, sweet melanin

Oh you could be my sweet Seniorita

American girl come whine up for me

My Jamaican girls come whine up for me

Ojota girls come whine am for me

My Caribbean girls come burst up for me

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

London boy come give it to me

All my Lagos boys them spend it on me

Jamaican boys them jam it for me

My American boys them swag it for me

Yea

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

DJ Spinall

Give it to me

Give it to me

Give it to me

Spinall

Wahgwan

Spellz

Перевод песни

Meilleur garçon

Yah

Dis-moi bébé, comment vas-tu ?

Bébé, dis-moi, fais-moi savoir comment tu vas ?

Bébé dis-moi combien je vais payer o

Et nous allons voler n'importe où pour les vacances o

Cet amour na walangolo

Cet amour na wantinti

Fais-nous jouer comme si nous faisions un film o

Ce genre de jeu où tu vas jouer à maman oo

Maman o maman o maman ooo

Ma fille, je vais jouer à papa oo

Fille si tu es bébé, je serai nounou o

Vois comme tu vas bien comme Agbani o

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Washington

Sho ma wa

Duro le

Bébé, je fais où tu es

Viens faire que je te montre un amour spécial

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Washington

Sho ma wa

Duro le

Bébé, je fais où tu es

Viens faire que je te montre un amour spécial

[Tiwa Sauvage

Partout où tu vas

je vais y aller

Tant que je suis avec mon bébé o

Wetin ne les connais pas, va détester o

Embrasse-moi bébé, rends-les vex o

Porter l'affaire pour leur tête o

Embrasse-moi bébé fais que je me repose o

Personne ne me fait comme toi

Embrasse-moi bébé, rends-les vex o

Cet amour na walangolo

Cet amour na wantinti

Cet amour na walangolo

Cet amour na wantinti

[Magicien[

Bébé je t'aime

Asseyez-vous dessus

Petite fille viens te plaindre dessus o

Je sais que tu aimes ce rythme, douce mélanine

Oh tu pourrais être ma douce Seniorita

Fille américaine viens geindre pour moi

Mes filles jamaïcaines viennent se plaindre pour moi

Les filles Ojota viennent se plaindre pour moi

Mes filles des Caraïbes éclatent pour moi

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Washington

Sho ma wa

Duro le

Bébé, je fais où tu es

Viens faire que je te montre un amour spécial

Garçon de Londres, viens me le donner

Tous mes garçons de Lagos le dépensent pour moi

Les garçons jamaïcains les brouillent pour moi

Mes garçons américains les swagent pour moi

Ouais

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Washington

Sho ma wa

Duro le

Bébé, je fais où tu es

Viens faire que je te montre un amour spécial

Cet amour na walangolo

Cet amour na wantinti

Cet amour na walangolo

Cet amour na wantinti

DJ Spinall

Donne le moi

Donne le moi

Donne le moi

spinelle

Wahgwan

Spellz

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes