Dance For Me Ft Sandazblack - Duncan Mighty
С переводом

Dance For Me Ft Sandazblack - Duncan Mighty

  • Альбом: Fully Loaded

  • Год: 2009
  • Язык: Anglais
  • Длительность: 4:16

Voici les paroles de la chanson : Dance For Me Ft Sandazblack , artiste : Duncan Mighty Avec traduction

Paroles : Dance For Me Ft Sandazblack "

Texte original avec traduction

Dance For Me Ft Sandazblack

Duncan Mighty

Оригинальный текст

make you ehhh

make you payapaya

party just dey hala hala

chikalas dem dey woromaya

gbedu no go sara sara

everybody dance ah for me

make you dance ah for me

everybody dance ah for me

form dey

Port Harcourt!

Ghana!

Ive never seen a girl wey fine pass you

every time you pass for road na war

every other girl for that road must bow

you too fine ehh

I must try to make my name paya paya

so anywhere you see Duncan Mighty

tell am say wene meka meka weh

wene o wene o wene o

chai.

chineke me

manu chim o wu eh

wene o wene o wene ohhh

make you payapaya

party just dey hala hala

chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh)

gbedu no go sara sara

everybody dance ah for me

make you dance ah for me

everybody dance ah for me

form dey form dey

Lagos!

Port Harcourt!

Africa!

mempini mempini mempini da

iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)

wene o wene o wene o

Перевод песни

te faire ehhh

vous faire payer

fête juste dey hala hala

chikalas dem dey woromaya

gbedu ne va pas sara sara

tout le monde danse pour moi

te faire danser ah pour moi

tout le monde danse pour moi

forme dey

Port-Harcourt !

Ghana!

Je n'ai jamais vu une fille bien passer devant toi

chaque fois que tu passes pour road na war

toutes les autres filles pour cette route doivent s'incliner

t'es trop bien hein

Je dois essayer de rendre mon nom paya paya

donc partout où vous voyez Duncan Mighty

Dis-moi, dis wene meka meka weh

wene o wene o wene o

chaï.

chineke moi

manu chim o wu eh

wene o wene o wene ohhh

vous faire payer

fête juste dey hala hala

chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh)

gbedu ne va pas sara sara

tout le monde danse pour moi

te faire danser ah pour moi

tout le monde danse pour moi

forme dey forme dey

Lagos !

Port-Harcourt !

Afrique!

mempini mempini mempini da

iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)

wene o wene o wene o

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes