
Voici les paroles de la chanson : Confidence , artiste : EMA Avec traduction
Texte original avec traduction
EMA
You come deliver sinner like me
And you call me «special pikin»
Lord e plenty wetin you hand do for me
You Dey give me confidence, gimmie confidence
I’m a proper result of your grace
Cause you use your love commot my mistakes
Lord e plenty wetin your hand do for me
You Dey give me confidence, gimmie confidence
So I give you my life, and everything I have is yours
You no go use me catch cruise
I give you my world, you are my all in all
You no go use me catch cruise
Cause you give perfect love yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love yeah yeah
Perfect love
I no believe say na me wey you use
When I reason, I still Dey confuse
Cause if na person, them no go love me
The way that you do
No go do the things that you do
You Dey give me confidence
Na me the evidence
Say na anybody you like you use
You be general;
you pick, you choose
You Dey give me confidence
Na me be the evidence oh oh
Say na anybody you like you use
You be general;
you pick, you choose
So I give you my life, and everything I have is yours
You no go use me catch cruise
I give you my world, you are my all in all
You no go use me catch cruise
Cause you give perfect love yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love yeah yeah
Perfect love
OUTRO
This your love, e no get sorrow
This your love, e no dey die
Cause I know you know tomorrow
Me I no go ever cry
Tu viens délivrer pécheur comme moi
Et tu m'appelles "spécial pikin"
Seigneur, tu as beaucoup à faire pour moi
Tu me donnes confiance, donne confiance
Je suis le résultat approprié de ta grâce
Parce que tu utilises ton amour pour éviter mes erreurs
Seigneur, beaucoup mouille ta main, fais-le pour moi
Tu me donnes confiance, donne confiance
Alors je te donne ma vie, et tout ce que j'ai est à toi
Tu ne vas pas m'utiliser attraper une croisière
Je te donne mon monde, tu es tout pour moi
Tu ne vas pas m'utiliser attraper une croisière
Parce que tu donnes l'amour parfait ouais ouais
Amour parfait
Tu donnes l'amour parfait, ouais ouais
Amour parfait
Tu donnes l'amour parfait, ouais ouais
Amour parfait
Tu donnes l'amour parfait ouais ouais
Amour parfait
Je ne crois pas dire na moi que tu utilises
Quand je raisonne, je continue à confondre
Parce que si personne, ils ne vont pas m'aimer
La façon dont tu fais
Non va faire les choses que tu fais
Tu me donnes confiance
Nommez-moi la preuve
Dites na quelqu'un que vous aimez que vous utilisez
Soyez général ;
tu choisis, tu choisis
Tu me donnes confiance
Na moi être la preuve oh oh
Dites na quelqu'un que vous aimez que vous utilisez
Soyez général ;
tu choisis, tu choisis
Alors je te donne ma vie, et tout ce que j'ai est à toi
Tu ne vas pas m'utiliser attraper une croisière
Je te donne mon monde, tu es tout pour moi
Tu ne vas pas m'utiliser attraper une croisière
Parce que tu donnes l'amour parfait ouais ouais
Amour parfait
Tu donnes l'amour parfait, ouais ouais
Amour parfait
Tu donnes l'amour parfait, ouais ouais
Amour parfait
Tu donnes l'amour parfait ouais ouais
Amour parfait
OUTRO
C'est ton amour, je n'ai pas de chagrin
C'est ton amour, je ne meurs pas
Parce que je sais que tu sais demain
Moi, je ne vais jamais pleurer
EMA • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes