Voici les paroles de la chanson : My Load , artiste : Fabian Avec traduction
Texte original avec traduction
Fabian
Na who geti loadi wey you dey carry?
Na who geti loadi wey you dey carry eee e?!
Na who geti loadi wey you dey carry brother?
Call: Jesus You carry my load for me eee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Some people dey carry wetin no be dem own
Dem dey take their mouth dey talk am
I geti this, I geti that
That thing no be your portion ee
Call: I no geti work e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m broke eee
Res: Jesus e carry
Call: When I’m down ee e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m lonely eee
Res: Jesus e carry
Call: You brake my heart
Res: Jesus e carry
Call: Eh!
E carry e
Res: E carry
Call: All my troubles
Res: Jesus e carry
Call: All my trouble eee
Res: Jesus e carry
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me
Call: If I try narrate the things You do eee
Res: Oga agbakam isi
Call: the way You dey carry me like baby o o o
Res: Ime dalam obim le
Call: chim idi ebube
Res: okoko o
Call: The way You dey do me
Res: I never know
Carry me comot for makoko
You tush my life from head to toe
The way You dey bless me double o e e!
Res: Ewee chime e
Call: you comot my life from trouble o, le le!
Res: Chime e, eee
Call: Daddy You carry my loadi for me, ya ya yaeee
Res: you carry my loadi for me
Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee
Res: You carry my loadi for me
Call: You carry o, my loadi ee
Res: you carry my loadi for me
Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e
Res: you carry my loadi for me
My blessing is not of this world e e e
My success is not of this world yeee e
Touch not my anointed
Do my prophet no harm
For who God has blessed
No man no man can curse
Call: Anything I do e
Res: Jesus e carry
Call: Any song I sing ee
Res: Jesus e carry
Call: Anywhere I go
Res: I’m blessed, I’m blessed, I’m blessed
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me
Call: Eee Jesus You carry my load for me
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my load for me ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e
Res: you carry my loadi for me…
Na qui geti loadi wey vous portez ?
Na qui geti loadi wey vous portez eee e ? !
Na qui geti loadi wey tu portes frère ?
Appel : Jésus, tu portes mon chargement pour moi eee
Res : Vous portez mon loadi pour moi
Appel : Papa, tu portes mon loadi pour moi yeee
Res : Vous portez mon loadi pour moi
Appel : Jésus, tu portes mon loadi pour moi yeeee
Res : Vous portez mon loadi pour moi
Appel : Papa, tu portes mon loadi pour moi yeee
Res : Vous portez mon loadi pour moi
Certaines personnes portent de l'eau sans être leur propre
Ils prennent leur bouche, ils parlent
J'obtiens ceci, j'obtiens cela
Cette chose ne sera pas ta part ee
Appel : Je ne travaille pas e
Res : Jésus e porter
Appel : Quand je suis fauché eee
Res : Jésus e porter
Appel : Quand je suis en panne ee e
Res : Jésus e porter
Appel : Quand je suis seul eee
Res : Jésus e porter
Appel : tu me brises le cœur
Res : Jésus e porter
Appel : Eh !
E porter e
Rés. : E porter
Appel : Tous mes problèmes
Res : Jésus e porter
Appel : Tous mes ennuis eee
Res : Jésus e porter
Na Jésus-Christ soit le seul
Wey dey porte mon loadi pour moi
Na Jésus-Christ soit le seul
Wey dey porte mon loadi pour moi
Il est venu mourir sur la croix
Juste pour porter mon loadi pour moi
Il est venu mourir sur la croix
Juste pour porter mon loadi pour moi
Appel : Si j'essaie de raconter les choses que vous faites eee
Rés: Oga agbakam isi
Appel : la façon dont tu me portes comme un bébé o o o
Rés: Ime dalam obim le
Appel : chim idi ebube
Rés: okoko o
Appel : la façon dont tu me fais
Res : Je ne sais jamais
Portez-moi comot pour makoko
Tu bouscule ma vie de la tête aux pieds
La façon dont tu me bénis double o e e !
Rés: Ewee carillon e
Appel : vous éloignez ma vie des ennuis o, le le !
Rés : carillon e, eee
Appel : papa, tu portes mon loadi pour moi, ya ya yaeee
Res : vous portez mon loadi pour moi
Appel : je dis que vous portez portez portez portez portez eee
Res : Vous portez mon loadi pour moi
Appel : Vous portez o, mon loadi ee
Res : vous portez mon loadi pour moi
Appel : Eee Jésus, tu portes mon fardeau pour moi e e e
Res : vous portez mon loadi pour moi
Ma bénédiction n'est pas de ce monde e e e
Mon succès n'est pas de ce monde yeee e
Ne touchez pas mon oint
Ne fais pas de mal à mon prophète
Pour qui Dieu a béni
Aucun homme, aucun homme ne peut maudire
Appel : Tout ce que je fais e
Res : Jésus e porter
Appel : n'importe quelle chanson que je chante ee
Res : Jésus e porter
Appel : Partout où je vais
Res: Je suis béni, je suis béni, je suis béni
Na Jésus-Christ soit le seul
Wey dey porte mon loadi pour moi
Na Jésus-Christ soit le seul
Wey dey porte mon loadi pour moi
Il est venu mourir sur la croix
Juste pour porter mon loadi pour moi
Il est venu mourir sur la croix
Juste pour porter mon loadi pour moi
Appel : Eee Jésus, tu portes mon fardeau pour moi
Res : vous portez mon loadi pour moi
Appel : Jésus, tu portes eee, tu portes eee, tu portes eee
Res : vous portez mon loadi pour moi
Appel : Jésus, tu portes mon chargement pour moi ee
Res : vous portez mon loadi pour moi
Appel : tu portes ma charge ey, tu portes ma charge e, papa ee
Res : vous portez mon loadi pour moi
Appel : tu portes, tu portes, tu portes, tu portes ma charge e
Res : vous portez mon loadi pour moi…
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes