One Trouser - Falz
С переводом

One Trouser - Falz

Год
2020
Язык
`Anglais`
Длительность
226820

Voici les paroles de la chanson : One Trouser , artiste : Falz Avec traduction

Paroles : One Trouser "

Texte original avec traduction

One Trouser

Falz

Оригинальный текст

Jimi wa motor, biggy biggy motor

Jimi olowo, he just win the lotto

So, he put a brand new range on the titi

But on that same day

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here (You never see anything)

E for better make dem hold us, oh

E for better make dem hold us

Somebody stop us

Maybe call police and try to report us

Some people stop, but dem just want focus

I no know say person fit kolo like this, oh (Baba yi ni were gan)

Na this person wey drive this Jeep, oh (Hey o ga o!)

Na when this Danfo dey commot my street, oh (Kurombe)

Wey he just take speed enter that Jeep, oh

Yepa!

He don buy market

Instead to relax make he try quiet

He want still dey show that he have madness

He don’t know madness e pass madness (O ma shey o)

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Перевод песни

Jimi wa moteur, gros gros moteur

Jimi Olowo, il vient de gagner au loto

Alors, il a mis une toute nouvelle gamme sur le titi

Mais le même jour

Il se passe quelque chose pour Lagos

Pour Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey personne ne va s'arrêter

Il se passe quelque chose pour Lagos

Pour Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey personne ne va s'arrêter

Un homme renverse sa chemise

Les durs à cuire qui vont venir s'installer

Dem juste dey para dem dey maudire leur auto

Ta bouche sent et sens que tu ne comprends pas

Personne près de nous laisser fléchir

Shey tu veux tester tu vas apprendre ta leçon

Tenez ma chemise, vous voulez qu'elle soit flexible ?

Qui êtes-vous né?

Dis-moi qui est fou maintenant

Aujourd'hui, aujourd'hui, nous allons faire le smackdown

Shebi nous allons kuku entrer dans un pantalon

Shey tu dis que tu ne vas pas te retirer

Omo tu vas me dire qui est fou maintenant

Aujourd'hui, aujourd'hui, nous allons faire le smackdown

Shebi nous allons kuku entrer dans un pantalon

Shey tu dis que tu ne vas pas te retirer

Tiens-moi, oh, tiens-moi, oh

Tiens-moi, oh, tiens-moi, oh

Je m'adapte à Shey were gan for here (Vous ne voyez jamais rien)

E pour mieux nous faire tenir, oh

E pour mieux nous faire tenir

Quelqu'un nous arrête

Appelez peut-être la police et essayez de nous signaler

Certaines personnes s'arrêtent, mais elles veulent juste se concentrer

Je ne sais pas dire qu'une personne s'adapte au kolo comme ça, oh (Baba yi ni were gan)

Na cette personne conduit cette Jeep, oh (Hey o ga o !)

Na quand ce Danfo dey commot ma rue, oh (Kurombe)

Eh bien, il prend juste de la vitesse pour entrer dans cette Jeep, oh

Ouais !

Il n'achète pas de marché

Au lieu de se détendre, faites-le essayer de se taire

Il veut encore montrer qu'il a la folie

Il ne connaît pas la folie et passe la folie (O ma shey o)

Il se passe quelque chose pour Lagos

Pour Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey personne ne va s'arrêter

Il se passe quelque chose pour Lagos

Pour Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey personne ne va s'arrêter

Un homme renverse sa chemise

Les durs à cuire qui vont venir s'installer

Dem juste dey para dem dey maudire leur auto

Ta bouche sent et sens que tu ne comprends pas

Personne près de nous laisser fléchir

Shey tu veux tester tu vas apprendre ta leçon

Tenez ma chemise, vous voulez qu'elle soit flexible ?

Qui êtes-vous né?

Dis-moi qui est fou maintenant

Aujourd'hui, aujourd'hui, nous allons faire le smackdown

Shebi nous allons kuku entrer dans un pantalon

Shey tu dis que tu ne vas pas te retirer

Omo tu vas me dire qui est fou maintenant

Aujourd'hui, aujourd'hui, nous allons faire le smackdown

Shebi nous allons kuku entrer dans un pantalon

Shey tu dis que tu ne vas pas te retirer

Tiens-moi, oh, tiens-moi, oh

Tiens-moi, oh, tiens-moi, oh

Je suis adapté à Shey were gan for here

Tiens-moi, oh, tiens-moi, oh

Tiens-moi, oh, tiens-moi, oh

Je suis adapté à Shey were gan for here

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes