
Voici les paroles de la chanson : Cruise , artiste : FQ Avec traduction
Texte original avec traduction
FQ
TBA
Kingzzy on the beat ye
Let’s get it done
Hook:
•Giving up is a sin & you know
If you don’t know b4, now you know
Many don come, many don go
Who no go, no go know how e dey go
•Zombie no be mermaid
Mary k no be pancake
This life be like market
On how e dey go, you have to get senses
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruis
•I dey liv my life on a low key
No bragging, no long story
Man dey flex, man no kpoli
This life yeah nobody holy
•everybody wanna try2know me
Young boi on the run for the money
All day, man pikin down praying
And I need God’s grace & glory
•patua, black rhymes warrido
I get it done anytime am in the mood
B4 you try putting me in your shoes
Just know I gat brain, yes times two
FQ level na times two
Bridge:
•I shaa tell my friend kole werk
That big yansh girl make she twerk
Everybody for the club don dey dance
We dey dance with the bad geng icholo deh
Interlude:
•Everybody gonna feel alright nigga when i get it
When I pull up in my Benz, y’all niggas gan feel me
If am chilling, you chilling, nigga that’s what am saying
Am not playing that’s why you see nigga kept praying
Hook:
•Giving up is a sin & you know
If you don’t know b4, now you know
Many don come, many don go
Who no go, no go know how e dey go
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruise
•Man dey on his own, dem tap me
I no do anything but dem hack me
Dey grab my throat make e choke me
Now manna still rise up nokachi
•men dem, where dem dey, make dem come through
If I talk say fem, dem go humble
Na so I go dey dem go fumble
Na boys dem be, FQ na their uncle
Bridge:
•I shaa tell my friend kole werk
That big yansh girl make she twerk
Everybody for the club don dey dance
We dey dance with the bad geng icholo deh
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruise
À déterminer
Kingzzy sur le rythme vous
Allons-y
Accrocher:
• Abandonner est un péché et vous savez
Si vous ne connaissez pas b4, vous savez maintenant
Beaucoup ne viennent, beaucoup ne partent
Qui ne va pas, ne va pas savoir comment ça va
• Zombie, ne soyez pas sirène
Mary k no be pancake
Cette vie ressemble à un marché
Sur comment ça va, vous devez avoir des sens
• Je vis ma vie
La façon dont je pense que c'est bien
Oui, je ne nie pas
Je sais que tout ira bien
• Alors, Wetin mec va faire
Que de se sentir bien
Nous ne vivons qu'une fois que vous savez
Alors faites-nous attraper une croisière
• Je vis ma vie sur une clé discrète
Pas de vantardise, pas de longue histoire
Man dey flex, man no kpoli
Cette vie ouais personne n'est saint
• tout le monde veut essayer de me connaître
Jeune boi en fuite pour l'argent
Toute la journée, l'homme priant en bas
Et j'ai besoin de la grâce et de la gloire de Dieu
• patua, noir rime warrido
Je le fais quand je suis d'humeur
B4 tu essaies de me mettre à ta place
Sachez juste que j'ai un cerveau, oui fois deux
FQ level na times two
Pont:
• Je dois le dire à mon ami Kole Werk
Cette grande fille yansh la fait twerk
Tout le monde pour le club ne danse pas
On danse avec le bad geng icholo deh
Interlude:
• Tout le monde va se sentir bien négro quand je l'aurai
Quand je m'arrête dans ma Benz, vous tous les négros me sentez
Si je me détends, vous vous détendez, négro, c'est ce que je dis
Je ne joue pas, c'est pourquoi tu vois que le négro continue de prier
Accrocher:
• Abandonner est un péché et vous savez
Si vous ne connaissez pas b4, vous savez maintenant
Beaucoup ne viennent, beaucoup ne partent
Qui ne va pas, ne va pas savoir comment ça va
• Je vis ma vie
La façon dont je pense que c'est bien
Oui, je ne nie pas
Je sais que tout ira bien
• Alors, Wetin mec va faire
Que de se sentir bien
Nous ne vivons qu'une fois que vous savez
Alors faites-nous attraper une croisière
• L'homme est tout seul, il me tape
Je ne fais rien d'autre que me pirater
Ils me prennent la gorge pour m'étouffer
Maintenant, la manne se lève toujours nokachi
• men dem, where dem dey, make dem come through
Si je parle, dis fem, dem go humble
Na donc je va dey dem go fumble
Na boys dem be, FQ na their oncle
Pont:
• Je dois le dire à mon ami Kole Werk
Cette grande fille yansh la fait twerk
Tout le monde pour le club ne danse pas
On danse avec le bad geng icholo deh
• Je vis ma vie
La façon dont je pense que c'est bien
Oui, je ne nie pas
Je sais que tout ira bien
• Alors, Wetin mec va faire
Que de se sentir bien
Nous ne vivons qu'une fois que vous savez
Alors faites-nous attraper une croisière
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes