Voici les paroles de la chanson : No Story , artiste : Hy2 Avec traduction
Texte original avec traduction
Hy2
No moneeeeeeeey
No woman
More money
More women
If you no get money
She no go hear your story
If you get too much money
She go hear your story
In the beginning of your life
You dey work for big company
You are bless with many things
You dey see plenty money
Fine ladies dey come your way
Some of them dey play with you
Most of them dey follow you yarn
Dem dey follow you go around
One of them turn to be your wife oh
You dey bath am with money
She dey call you my honey
She dey even call you my money
You dey give am wetin she wants
If you call her she go respond
She dey cook better food for you
Na everyday you dey enjoy
Sudden sudden suddenly
Many things don dey change oh
Many things don dey happen oh
Things don dey turn around oh
No money for pocket oh
No money for bank oh
Ladies no dey come again
Friends no dey come again
The wife wey dey for house oh
Everyday she day complain oh
If you call her may she come oh
She know want hear, she know wan come
Pas d'argenteeeeee
Pas de femme
Plus d'argent
Plus de femmes
Si vous ne recevez pas d'argent
Elle ne va pas entendre ton histoire
Si vous gagnez trop d'argent
Elle va écouter ton histoire
Au début de ta vie
Tu travailles pour une grande entreprise
Vous êtes béni avec beaucoup de choses
Vous voyez beaucoup d'argent
Les belles dames viennent à vous
Certains d'entre eux jouent avec vous
La plupart d'entre eux te suivent
Dem dey vous suivre faire le tour
L'un d'eux devient ta femme oh
Tu me baignes avec de l'argent
Elle t'appelle mon chéri
Elle t'appelle même mon argent
Tu me donnes ce qu'elle veut
Si vous l'appelez, elle va répondre
Elle prépare de meilleurs plats pour vous
Na tous les jours tu apprécies
Soudain soudain soudainement
Beaucoup de choses ne changent pas oh
Beaucoup de choses n'arrivent pas oh
Les choses ne tournent pas rond oh
Pas d'argent pour la poche oh
Pas d'argent pour la banque oh
Mesdames, ne revenez pas
Les amis ne reviennent pas
La femme est pour la maison oh
Chaque jour, elle se plaint oh
Si tu l'appelles peut-elle venir oh
Elle sait vouloir entendre, elle sait venir
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes