Tears For Naija - Ice Prince
С переводом

Tears For Naija - Ice Prince

  • Année de sortie: 2014
  • Langue: Anglais
  • Durée: 4:43

Voici les paroles de la chanson : Tears For Naija , artiste : Ice Prince Avec traduction

Paroles : Tears For Naija "

Texte original avec traduction

Tears For Naija

Ice Prince

Оригинальный текст

There’s too much sadness you know

Everywhere… sadness

Mtcheeeeew

Sammy Gyang

If I prayyyyy

Heaven go hear my name o

(Heaven go hear my name o)

If I prayyyyy

Nothing go ever do me o

(Nothing go ever do me)

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

Hundred and forty eight died in Abuja

Abi na 42 dey carry for Kaduna

I say my brother, e dey do me like a mental case

Some kain things happening within my state

But if you know me

Brother if you know me

Brother if you know me

You know I got you

But if you know me

Brother if you know me

You go know say I go carry you one day (Its that key you know)

Now tell me why you go kidnap my sister eh

If I do the same make you think am eh

If I do the same to a brother like you

You know say yawa go gas on another man too

Tell me why you go bomb blast the park my Gee

Same place my Mama dey stack my fee

Same place I dey get my food to feed

Brother tell me why you do me like that o

E dey pain me E dey pain me

E dey pain me E dey pain me

Brother E dey pain me E dey pain me

E dey pain all of us o

E dey pain everybody eh

Once upon a time

During the days of Jagua

O my beautiful naija

Naija naija

O my beautiful naijaSo so so so sorry

Shey if you boom NEPA we go see light?

And if you kill a man does it feel right?

A fake soldier come my village in a daylight

Spray all the mama dem one by one

My beautiful Nigeria

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

In 1996 you was better than that

In 1997 you was better than that

In 1998 you was better than that

But these days me nor get you no more

In 1996 you was better than that

In 1997 you was better than that

In 1998 you was better than that

But these days me nor get you no moreI feel like cry

You no suppose to kill Abuja one by one

You no suppose to kill Enugu one by one

You no suppose to kill Calabar one by one

You no suppose to send nobody to a grave

Imagine say na you wey dem do that

24 shots before you look back

Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey

pull gat

So tell me why did you become like this my Gee

I wanna know the truth so I can apologise for the things I did

Oo

Chimo kukuruku

Kukuruku kukuruku

I used to know peace love harmony

Chimo kukuruku

kukuruku kukuruku

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion (If I prayyyyy

Heaven go hear my name o

Heaven go hear my name o

If I prayyyyy

Nothing go ever do me o

Nothing go ever do me)

Перевод песни

Il y a trop de tristesse tu sais

Partout… tristesse

Mtcheeeeeew

Samy Gyang

Si je prieyyyy

Le paradis va entendre mon nom o

(Le ciel va entendre mon nom o)

Si je prieyyyy

Rien ne va jamais me faire o

(Rien ne va jamais me faire)

Si pour dire na me wey dey bomb blast

Si pour dire na moi nous portons une arme à feu

Si pour dire na moi nous tirons sur l'homme

Je ne me fatigue pas à suivre le bataillon

Si pour dire na me wey dey bomb blast

Si pour dire na moi nous portons une arme à feu

Si pour dire na moi nous tirons sur l'homme

Je ne me fatigue pas à suivre le bataillon

Cent quarante-huit sont morts à Abuja

Abi na 42 dey porte pour Kaduna

Je dis mon frère, ils me font comme un cas mental

Certaines choses kain se produisent dans mon état

Mais si tu me connais

Frère si tu me connais

Frère si tu me connais

Tu sais que je t'ai eu

Mais si tu me connais

Frère si tu me connais

Tu vas savoir dire que je vais te porter un jour (C'est cette clé que tu connais)

Maintenant dis-moi pourquoi tu vas kidnapper ma soeur hein

Si je fais la même chose, tu penses que je suis hein

Si je fais la même chose à un frère comme toi

Tu sais dire yawa go gaz sur un autre homme aussi

Dis-moi pourquoi tu vas faire exploser le parc mon Dieu

Au même endroit, ma maman empile mes frais

Au même endroit où j'obtiens ma nourriture pour nourrir

Frère, dis-moi pourquoi tu me fais comme ça o

E dey me fait mal E dey me fait mal

E dey me fait mal E dey me fait mal

Frère E dey me fait mal E dey me fait mal

E dey douleur nous tous o

E dey douleur tout le monde hein

Il était une fois

Pendant les jours de Jagua

O ma belle naija

Naija naija

O ma belle naijaTellement tellement tellement désolé

Shey si vous boom NEPA nous allons voir la lumière ?

Et si vous tuez un homme, est-ce que cela vous semble juste ?

Un faux soldat est venu dans mon village en plein jour

Vaporisez toutes les mamans une par une

Mon beau Nigeria

Moi ni ne t'obtiens plus

Moi ni ne t'obtiens plus

Moi ni ne t'obtiens plus

Moi ni ne t'obtiens plus

Moi ni ne t'obtiens plus

En 1996, tu valais mieux que ça

En 1997, tu valais mieux que ça

En 1998, tu valais mieux que ça

Mais ces jours-ci, je ne te comprends plus

En 1996, tu valais mieux que ça

En 1997, tu valais mieux que ça

En 1998, tu valais mieux que ça

Mais ces jours-ci, je ne te comprends plus, j'ai envie de pleurer

Vous ne supposez pas tuer Abuja un par un

Vous ne supposez pas tuer Enugu un par un

Vous ne supposez pas tuer Calabar un par un

Vous ne supposez pas envoyer personne dans une tombe

Imaginez que vous disiez que vous faites ça

24 coups avant de regarder en arrière

Imaginez que vous disiez que les 60 hommes entrent dans votre rue et qu'ils commencent à

tirer

Alors dis-moi pourquoi es-tu devenu comme ça mon Dieu

Je veux connaître la vérité pour pouvoir m'excuser pour les choses que j'ai faites

Oh

Chimo kukuruku

Kukuruku kukuruku

J'avais l'habitude de connaître la paix l'amour l'harmonie

Chimo kukuruku

kukuruku kukuruku

Si pour dire na me wey dey bomb blast

Si pour dire na moi nous portons une arme à feu

Si pour dire na moi nous tirons sur l'homme

Je ne me fatigue pas à suivre le bataillon

Si pour dire na me wey dey bomb blast

Si pour dire na moi nous portons une arme à feu

Si pour dire na moi nous tirons sur l'homme

Je ne me lasse pas de suivre le bataillon (si je prieyyyy

Le paradis va entendre mon nom o

Le paradis va entendre mon nom o

Si je prieyyyy

Rien ne va jamais me faire o

Rien ne va jamais me faire)

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes