Voici les paroles de la chanson : Ekaette , artiste : Iyanya, Tekno Avec traduction
Texte original avec traduction
Iyanya, Tekno
She a baga .hmm
That’s **** music and *****
It’s iyanya
I follow her to calabar
Down to ogoja
Sey she score like kaka
Dribble like okocha
All the girls dem me yobo
She lionel messi
Bad girl, she dey dribble
No dey show no mercy
Ekaette love to dance
Hmmm dance dance dance dance
She say make i give am chance
She want to want to
Follow me wait o, wait o
Lord of mercy
Girl wey dey dribble pass messi
She know what to do absolutely
She kills me with her beauty
Me like the way she no waste time
The way she pass me the waist line
Cos she know say me on time
Online, she consign
Give it to me oya
Oh ma god oya
One touch oya
Ekaette love to dance
Put a badman, a chance
The other men, dem wan chance, wan chance
Ekaette love to dance
Lika this lika that dance
She sey make i give am chance
Call me scooby doo
And i dey move it
Call me a militant
Call me a soldier
As you see me me no bother
Techno, gospel and iyanya
E don dey sweet moving further
Just to go down low low low
Low low low low low low
Ekaette love to dance: etighi
Ekaette love to dance: do the azonto
Ekaette love to dance: alanta (alanta)
The dance she don’t know oo
But she like am
Ekaette love iyanya: kukere kukere kukere
She love d’banj: oliver twist
Ekaette love p-square: you must to chop my money
She like davido: ma dami duro
She like wizkid: ah nana na na, holla at your boy
Even neato c: omo i bad o
W4: like father like son
Mister rayce: baby go baby baby go
2baba: ihe neme ebelebe nya ro
Tilla man: ade abe ni ko ma roll
Its iyanya
Girl i promise if you test me
You will love me
It’s iyanya
Triple m g pon this
Elle est un baga .hmm
C'est de la musique **** et ****
C'est Iyanya
Je la suis jusqu'à calabar
Jusqu'à ogoja
Sey elle marque comme kaka
Dribble comme okocha
Toutes les filles me yobo
Elle Lionel Messi
Mauvaise fille, elle dribble
Ne montre aucune pitié
Ekaette aime danser
Hmmm danse danse danse danse
Elle dit fais que je me donne une chance
Elle veut vouloir
Suivez-moi attendez o, attendez o
Seigneur de miséricorde
Fille wey dey dribble pass messi
Elle sait quoi faire absolument
Elle me tue avec sa beauté
Moi comme la façon dont elle ne perd pas de temps
La façon dont elle me passe la ligne de taille
Parce qu'elle sait me dire à l'heure
En ligne, elle consigne
Donne-le-moi oya
Oh ma dieu oya
Une touche oya
Ekaette aime danser
Mettez un badman, une chance
Les autres hommes, dem wan chance, wan chance
Ekaette aime danser
Comme ce genre de danse
Elle dit que je me donne une chance
Appelez-moi scooby doo
Et je le déplace
Appelez-moi un militant
Appelez-moi un soldat
Comme tu me vois moi pas la peine
Techno, gospel et iyanya
E don dey sweet aller plus loin
Juste pour descendre bas bas bas
Faible faible faible faible faible faible
Ekaette adore danser : etighi
Ekaette aime danser : faites l'azonto
Ekaette aime danser : alanta (alanta)
La danse qu'elle ne connaît pas oo
Mais elle m'aime
Ekaette aime iyanya : kukere kukere kukere
Elle aime le banj : oliver twist
Ekaette love p-square : tu dois couper mon argent
Elle aime davido : ma dami duro
Elle aime le wizkid : ah nana na na, holla at your boy
Même neato c : omo je mauvais o
W4 : tel père tel fils
Monsieur Rayce : bébé, vas-y, bébé, vas-y
2baba : ihe neme ebelebe nya ro
Tilla man : ade abe ni ko ma roll
C'est iyanya
Chérie, je te promets si tu me testes
Tu m'aimeras
C'est Iyanya
Triple m g sur ce
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes