Voici les paroles de la chanson : Feel Me Feel Free , artiste : Jovi Avec traduction
Texte original avec traduction
Jovi
Men them finish talk, I talk my own they want put me for cross?
Enough is enough my bro, I swear say for all side e rough
This men them no want do nothing, they cam here for wukop na dust
Men them wukop cam here empty hand, all your own na for talk
If problem tanap for your front, na only solution go work
Men them bad for solve their own problem, na only with mop (yeah)
All their own na for cosh, bloodshed start all man di loss
When all man turn back you go hear say na one man ei fault
Your own people go sell you
You feel me?
Feel free (yeah)
No bi 2 weeks don pass?
water no comot for tap
Day wey the water turn back, ndiba di flow but the colour na black
Money dey pays, all man di work’am
When money bos, no bi all man di chop’am
Choko di flow all man no want for tap’am
Mimbo dey here only work na for shark’am
We dey together, I dey with you
No talk your mind, I go talk’am for you
Pass me ya chap I go blow yi for you
Gimme that do make I hold’am for you
No worry yourself I go chop’am for you
For inside jungle na so we di do
Push you for corner then connect my tube
Your own people go sell you
You feel me?
Feel free (yeah)
Les hommes finissent de parler, je parle le mien, ils veulent me mettre en croix ?
Assez c'est assez mon frère, je jure de dire pour tous les côtés
Ces hommes ne veulent rien faire, ils sont venus ici pour wukop na poussière
Les hommes eux wukop cam ici la main vide, tout votre propre na pour parler
Si problème tanap pour votre façade, na seule solution allez travailler
Les hommes sont mauvais pour résoudre leur propre problème, na seulement avec une vadrouille (ouais)
Tout leur propre na pour cosh, l'effusion de sang commence tout homme di perte
Quand tous les hommes se retournent, tu vas entendre dire na un seul homme ei faute
Vos propres gens vont vous vendre
Vous me sentez?
Sentez-vous libre (ouais)
Non bi 2 semaines ne passent pas ?
eau sans comot pour le robinet
Le jour où l'eau revient, ndiba di flow mais la couleur na black
L'argent paie, tout le monde travaille
Quand l'argent bos, non bi all man di chop'am
Choko di flow all man no want for tap'am
Mimbo dey ici ne fonctionne que pour shark'am
Nous sommes ensemble, je suis avec toi
Ne parle pas de ton esprit, je vais parler pour toi
Passe-moi ton gars, je vais te sucer pour toi
Donne-moi ça, fais-moi tenir pour toi
Ne t'inquiète pas, je vais choper pour toi
Pour l'intérieur de la jungle na donc nous faisons
Poussez-vous pour le coin puis connectez mon tube
Vos propres gens vont vous vendre
Vous me sentez?
Sentez-vous libre (ouais)
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes