Koré - Kore

Koré - Kore

  • Année de sortie: 2015
  • Langue: Anglais
  • Durée: 5:20

Voici les paroles de la chanson : Koré , artiste : Kore Avec traduction

Paroles : Koré "

Texte original avec traduction

Koré

Kore

Texte original

Hmmm

Shey na me be this

See my life don better

See the shame don waka

Dem no go know say you don suffer

Dem dey Cal you ajebutter

But you be real ajepako

See the levels don dey change

E makes me wanna give again

Wanna love again

No be today, e don tey

Na because I believe

Na because I believe, because I believe

Na because I believe, because I believe

Ohhhh

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

Somebody wey believe go say

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

Mummy no be you be this

Remember say Dem no believe say

You go marry

happily

You and daddy

Raise your pikin, raise your pikin_pikin

And all of them go be super-pikin, super-pikin, super-pikin

Just like me

Uhh ohhh

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

Ohhhh uhhh

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

I believe in you (because you believe)

You believe in me

We believe in God o (because you believe)

Imagine say, you no dey play lotto

You still dey drive correct motor

Imagine say, you no do magomago

Take commot for ajepako

Imagine say, I go die one day

But my name go remain, reigning

So great yeah

In Jesus I believe, believe uhhh

Na because I believe, because I believe

Na because I believe, because I believe

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

Yea yea uhhh

Sing with me

Na because you believe, because you believe

I believe in you, you believe in me

Na because I believe, because you believe

We believe in God o

Na because I believe, because you believe

Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe (Na because you

believe, because you believe)

Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o

What you believe you get, you get what you believe

Abegiiii, stop to vex o

I can’t repent o

Baa mi loni, loni

O ni kin woke, o ni kin woke

O fe somi doge

If I believe, o fe somi d’osha

Yes indeed

Laye ti mo wa

I believe, I will live, I’ll be rich

Yes indeed, I believe

Traduction de la chanson

Hmmm

Shey na me be this

Voir ma vie mieux

Voir la honte don waka

Ils ne savent pas dire que tu ne souffres pas

Dem dey Cal vous ajebeurre

Mais tu es un vrai ajepako

Voir les niveaux ne changent pas

E me donne envie de redonner

Je veux aimer à nouveau

Non être aujourd'hui, e don tey

Na parce que je crois

Na parce que je crois, parce que je crois

Na parce que je crois, parce que je crois

Ohhhh

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Quelqu'un que nous croyons va dire

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Maman ne sois pas tu es ça

N'oubliez pas de dire que je ne crois pas

Tu vas te marier

Heureusement

Toi et papa

Lève ton pikin, lève ton pikin_pikin

Et tous deviennent super-pikin, super-pikin, super-pikin

Exactement comme moi

Euh ohhh

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Ohhhh euhhh

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Je crois en toi (parce que tu y crois)

Tu crois en moi

Nous croyons en Dieu o (parce que vous croyez)

Imaginez dire, vous ne jouez pas au loto

Vous conduisez toujours le bon moteur

Imaginez dire, vous ne faites pas de magomago

Prendre commot pour ajepako

Imaginez dire, je vais mourir un jour

Mais mon nom va rester, régnant

Tellement génial ouais

En Jésus je crois, crois uhhh

Na parce que je crois, parce que je crois

Na parce que je crois, parce que je crois

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Ouais ouais euh

Chante avec moi

Na parce que tu crois, parce que tu crois

Je crois en toi, tu crois en moi

Na parce que je crois, parce que tu crois

Nous croyons en Dieu o

Na parce que je crois, parce que tu crois

Maman crois, papa crois, frère crois, sœur crois (Na parce que tu

crois, parce que tu crois)

Igbagbo ou gbogun, Igbagbo ou ma gbogun ou

Ce que vous croyez obtenir, vous obtenez ce que vous croyez

Abegiiii, arrête de vexer o

Je ne peux pas me repentir o

Baa mi loni, loni

O ni kin s'est réveillé, o ni kin s'est réveillé

O fe somi doge

Si je crois, o fe somi d'osha

Oui en effet

Laye ti mo wa

Je crois, je vivrai, je serai riche

Oui en effet, je crois

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes