Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh
С переводом

Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh

Год
2016
Язык
`Anglais`
Длительность
34280

Voici les paroles de la chanson : Skit 2 (Cause Trouble) , artiste : Lil Kesh Avec traduction

Paroles : Skit 2 (Cause Trouble) "

Texte original avec traduction

Skit 2 (Cause Trouble)

Lil Kesh

Оригинальный текст

Gbeke there

Who be that talk say he won get pwoblem

Wetin dey worry you

You dey won cause trouble for me abi

Dem never tell you who I be

The last time wey we show for the final background

Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation

Them dey yan say them go gimme pwoblem

Naim I look down I say yeey

All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn

I give dem my last warning

If una try me I go give una pwoblem

I say if una show anyhow I go giv una doggy

Dem say which dog again una get dog for house

I say we no get dog na

If una burst bottle u no wetin I go do for here

You know wetin I go do for here

I go just pull my shoe run

Una dey craze

Na me una won kill

Перевод песни

Gbeke là

Qui est ce discours dit qu'il a gagné le pwoblem

Wetin dey vous inquiéter

Tu as gagné à me causer des ennuis abi

Je ne te dirai jamais qui je suis

La dernière fois que nous montrons pour l'arrière-plan final

Na lui nous découvrons dire certains gars wey dem dey pour l'observation

Ils disent qu'ils vont me donner pwoblem

Naim je baisse les yeux je dis oui

Tous les gars dem dem dem won causent des problèmes pour la région ehn

Je leur donne mon dernier avertissement

Si vous m'essayez, je vais vous donner un problème

Je dis si un spectacle de toute façon je vais donner un chien

Ils disent encore quel chien va avoir un chien pour la maison

Je dis que nous n'avons pas de chien na

Si une bouteille éclate, je ne vais pas faire ici

Tu sais ce que je vais faire pour ici

Je vais juste tirer ma course de chaussures

Una dey engouement

Na me una won kill

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes