Oh! - Limerick

Oh! - Limerick

  • Année de sortie: 2020
  • Langue: Anglais
  • Durée: 2:55

Voici les paroles de la chanson : Oh! , artiste : Limerick Avec traduction

Paroles : Oh! "

Texte original avec traduction

Oh!

Limerick

Shanor

Say I

Aha

Limerick

I no fit lie I dey reason many things

So many things wey dey break my heart

Enemies no dey reason nemesis

But when it’s time, I go take my shine

I am like a devil

That was raised in heaven

Won gunyán mi kere

Them no know my level

I follow them battle

Them wan try to settle

Ojoro don cancel

We don pass eleven, abi I tell them before

Oh oh!

Oh ohhh oh ohh! (ahan)

Oh oh!

Oh ohhh oh ohh!

Ohh oh oh ohh!

Oh ohhh oh ohh! (Yea ahan)

Oh oh!

Oh ohhh oh ohh!

Dem say their bad e good

I no fit catch the cruise

I no see am amusing … ‘muse eh ehh ehhh

I don’t need cork ‘n' bulls

Dem show me 32

But I know it’s not the truth

I am like a devil

That was raised in heaven

Won gunyán mi kere

Them no know my level

I follow them battle

Them wan try to settle

Ojoro don cancel

We don pass eleven, naso I tell them again

Oh oh!

Oh ohhh oh ohh! (ahan)

Oh oh!

Oh ohhh oh ohh!

Ohh oh oh ohh!

Oh ohhh oh ohh! (Yea ahan)

Oh oh!

Oh ohhh oh ohh!

I am like a devil

That was raised in heaven

Won gunyán mi kere

Them no know my level

I follow them battle

Them wan try to settle

Ojoro don cancel

We don pass eleven, abi I tell them before

Autres chansons de l'artiste :

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes