Leg Over - Mr Eazi
С переводом

Leg Over - Mr Eazi

  • Année de sortie: 2018
  • Langue: Anglais
  • Durée: 3:18

Voici les paroles de la chanson : Leg Over , artiste : Mr Eazi Avec traduction

Paroles : Leg Over "

Texte original avec traduction

Leg Over

Mr Eazi

Оригинальный текст

Zagadat

Dem come, body tan tan

It’s your boy Eazi

It’s E Kelly

My baby dey confuse me o with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Eh eh

I dey confuse

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make I confuse ooo

You Douala like a, a Cameroon

Mesmerize the boy and baby make I confuse

Commando, you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh I no fit stand alone

I must call my guy before rendezvous

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Ah

It’s your boy Eazi

My baby dey distract me o with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Eh eh

I dey confuse oh oh oh

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make I confuse ooo

You Douala like a, a Cameroon

Mesmerize the boy and baby make I confuse

Commando, you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh I no fit stand alone

I must call my guy before rendezvous

Перевод песни

Zagadat

Ils viennent, corps tan tan

C'est ton garçon Eazi

C'est E Kelly

Mon bébé me confond avec son bum bum

Elle trouve un mec qui lui envoie de l'argent de Londres

Elle me voit comme un « Johnny Just Come » (Zagadat)

Quand le singe travaille hein

Baboon e just dey hacher

Moi je vais hacher tout le lavage hein

Tant que tu me donnes ma part

Bébé ne te précipite pas

Abeg vous oblige à me traiter avec prudence

Ah, ah, aaahhh

Jambe plus

Mon bébé, donne-moi la jambe par-dessus ahn ahn

(Mxm)

Gueule de bois

E être elle me donne la gueule de bois eh eh

Jambe plus

Ma maman me donne la jambe par-dessus eh eh

Jeu terminé

Elle vient me donner le jeu

Eh eh

je confonds

je confonds

Quand tu te retournes

Bébé tu me fais confondre ooo

Toi Douala comme un, un Cameroun

Hypnotiser le garçon et le bébé me font confondre

Commando, tu es commando

Vous commandez le garçon avec surcharge

Yeh yeh je ne suis pas en forme tout seul

Je dois appeler mon mec avant le rendez-vous

Moi je vais hacher tout le lavage hein

Tant que tu me donnes ma part

Bébé ne te précipite pas

Abeg vous oblige à me traiter avec prudence

Ah, ah, aaahhh

Jambe plus

Mon bébé, donne-moi la jambe par-dessus ahn ahn

(Mxm)

Gueule de bois

E être elle me donne la gueule de bois eh eh

Jambe plus

Ma maman me donne la jambe par-dessus eh eh

Jeu terminé

Elle vient me donner le jeu

Ah

C'est ton garçon Eazi

Mon bébé me distrait avec ses fesses

Elle trouve un mec qui lui envoie de l'argent de Londres

Elle me voit comme un « Johnny Just Come » (Zagadat)

Quand le singe travaille hein

Baboon e just dey hacher

Moi je vais hacher tout le lavage hein

Tant que tu me donnes ma part

Bébé ne te précipite pas

Abeg vous oblige à me traiter avec prudence

Ah, ah, aaahhh

Jambe plus

Mon bébé, donne-moi la jambe par-dessus ahn ahn

(Mxm)

Gueule de bois

E être elle me donne la gueule de bois eh eh

Jambe plus

Ma maman me donne la jambe par-dessus eh eh

Jeu terminé

Elle vient me donner le jeu

Eh eh

Je confonds oh oh oh

je confonds

Quand tu te retournes

Bébé tu me fais confondre ooo

Toi Douala comme un, un Cameroun

Hypnotiser le garçon et le bébé me font confondre

Commando, tu es commando

Vous commandez le garçon avec surcharge

Yeh yeh je ne suis pas en forme tout seul

Je dois appeler mon mec avant le rendez-vous

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes