Outta My Head - Simi, Praiz
С переводом

Outta My Head - Simi, Praiz

Год
2017
Язык
`Anglais`
Длительность
224410

Voici les paroles de la chanson : Outta My Head , artiste : Simi, Praiz Avec traduction

Paroles : Outta My Head "

Texte original avec traduction

Outta My Head

Simi, Praiz

Оригинальный текст

Wetin you dey do for my dream oh boy

I dey see you anytime wey I sleep oh boy

You see me I don’t need this thingoh boy

You’re in my head

You’re invading me oh boy

(Wahala dey)

You must be one of a kind

(Wahala dey)

Cause you won’t get out of my mind

(Wahala dey)

I wanna go back to the times

(Wahala dey)

You were outta my mind

Wetin you dey do, wetin you dey do

For my head

Wetin you dey find, wetin you dey find

For my head

Wetin you dey do, wetin you dey do

For my head

Wetin you dey find, wetin you dey find

For my head

Get outta my head

Wetin you dey do for my bed oh girl

Maybe it is all in my head oh girl

Why you come dey do me this oh girl

I close my eyes

And you’re all I see oh girl

(Wahala dey)

Oh you must be one of a kind

(Wahala dey)

Cause you won’t get out of my mind

(Wahala dey)

I wanna go back to the time

(Wahala dey)

You were outta my mind

Wetin you dey do, wetin you dey do

For my head

(Outta my head, girl)

Wetin you dey find, wetin you dey find

For my head

Wetin you dey do, wetin you dey do

For my head

(Outta my head)

Wetin you dey find, wetin you dey find

For my head

I really thought that I moved on

The tin wey you do me strong

Oh baby when will you be gone

Why you dey my head for so long

(Wahala dey)

(Wahala dey)

Wetin you dey do, wetin you dey do

For my head

(Outta my head, girl)

Wetin you dey find, wetin you dey find

For my head

(Get outta my head)

Wetin you dey do, wetin you dey do

For my head

(My head, my head, my head, my head)

Wetin you dey find, wetin you dey find

For my head

Get outta my head

Перевод песни

Que fais-tu pour mon rêve oh garçon

Je te vois chaque fois que je dors oh mec

Tu me vois je n'ai pas besoin de ce trucoh garçon

Tu es dans ma tête

Tu m'envahis oh garçon

(Wahala dey)

Vous devez être unique en son genre

(Wahala dey)

Parce que tu ne sortiras pas de mon esprit

(Wahala dey)

Je veux revenir à l'époque

(Wahala dey)

Tu étais hors de mon esprit

Ce que tu fais, ce que tu fais

Pour ma tête

Qu'est-ce que tu trouves, qu'est-ce que tu trouves

Pour ma tête

Ce que tu fais, ce que tu fais

Pour ma tête

Qu'est-ce que tu trouves, qu'est-ce que tu trouves

Pour ma tête

Sortez de ma tête

Ce que tu fais pour mon lit oh fille

Peut-être que tout est dans ma tête oh fille

Pourquoi tu viens me faire ça oh fille

Je ferme mes yeux

Et tu es tout ce que je vois oh fille

(Wahala dey)

Oh tu dois être unique en son genre

(Wahala dey)

Parce que tu ne sortiras pas de mon esprit

(Wahala dey)

Je veux revenir au temps

(Wahala dey)

Tu étais hors de mon esprit

Ce que tu fais, ce que tu fais

Pour ma tête

(hors de ma tête, fille)

Qu'est-ce que tu trouves, qu'est-ce que tu trouves

Pour ma tête

Ce que tu fais, ce que tu fais

Pour ma tête

(hors de ma tête)

Qu'est-ce que tu trouves, qu'est-ce que tu trouves

Pour ma tête

Je pensais vraiment que je passais à autre chose

L'étain où tu me rends fort

Oh bébé, quand partiras-tu ?

Pourquoi tu es ma tête depuis si longtemps

(Wahala dey)

(Wahala dey)

Ce que tu fais, ce que tu fais

Pour ma tête

(hors de ma tête, fille)

Qu'est-ce que tu trouves, qu'est-ce que tu trouves

Pour ma tête

(Sortez de ma tête)

Ce que tu fais, ce que tu fais

Pour ma tête

(Ma tête, ma tête, ma tête, ma tête)

Qu'est-ce que tu trouves, qu'est-ce que tu trouves

Pour ma tête

Sortez de ma tête

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes