Voici les paroles de la chanson : Hallelujah , artiste : Progress Avec traduction
Texte original avec traduction
Progress
Jehovah mo
Who fit be like you
This kind God e o
I Neva see
Na only you fit carry water
Put am for basket waka
Aworogi naya
Baba o who fit be like you
The kind of power wey you get
Nobody compare
Na you give ifeoma pikin
Wey doctor been talk say she no fit carry belle
Chai na you be Baba
Na you be Baba o
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi Na you be the baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be Baba
Jehovah mo Onye dika gi
Chineke mo
Odi Onye dika gi
Na so wey your love dey sweet me for body
D things wey you give me no be for money
Chukwuedimma ah
Chineke mo
Nobody fit be like you
Nobody love me like you
Your goodness, mercy, cover me everyday
Chineke mo
Chineke mo
Chineke mo
Ina so mu so
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah nissi na you be the baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba
Jéhovah mo
Qui peut être comme toi ?
Ce gentil Dieu e o
Je ne vois pas
Na seulement vous pouvez transporter de l'eau
Mets-moi pour le panier waka
Aworogi naya
Baba o qui peut être comme toi
Le genre de pouvoir que vous obtenez
Personne ne compare
Na tu donnes ifeoma pikin
Wey docteur a parlé dit qu'elle ne peut pas porter belle
Chai na tu es Baba
Na tu es Baba o
Alléluia
Alléluia
Halle
Halle
Jéhovah Nissi Na tu es le baba
Alléluia
Alléluia
Halle
Halle
Jéhovah Nissi na tu es Baba
Jéhovah mo Onye dika gi
Chineke mo
Odi Onye dika gi
Na so wey ton amour me fait du bien pour le corps
Les choses que tu me donnes ne sont pas pour de l'argent
Chukwudimma ah
Chineke mo
Personne ne peut être comme toi
Personne ne m'aime comme toi
Ta bonté, miséricorde, couvre-moi tous les jours
Chineke mo
Chineke mo
Chineke mo
Ina so mu so
Alléluia
Alléluia
Halle
Halle
Jéhovah nissi na tu es le baba
Alléluia
Alléluia
Halle
Halle
Jéhovah Nissi na tu es le Baba
Alléluia
Alléluia
Halle
Halle
Jéhovah Nissi na tu es le Baba
Alléluia
Alléluia
Halle
Halle
Jéhovah Nissi na tu es le Baba
Alléluia
Alléluia
Halle
Halle
Jéhovah Nissi na tu es le Baba
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes