Corner - Reekado Banks
С переводом

Corner - Reekado Banks

Год
2015
Язык
`Anglais`
Длительность
176640

Voici les paroles de la chanson : Corner , artiste : Reekado Banks Avec traduction

Paroles : Corner "

Texte original avec traduction

Corner

Reekado Banks

Оригинальный текст

Eh eh oya Reekado noni

Eh eh oya Baby fresh pon the beat oh

Eh eh Eh eh Eh eh

Mavin yeh…

Eh… ose wey you dance dey make me craze

Want to take you to my place

I want to Give you my way

Aha Ah mogbe

Baby waje Ka lo le

No dey Carry shoulder up

dey be like sey you no dey take

Baby no dey do like angeli

Like you never do pass your mummy

Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly

come to daddy

Daddy want to play with your body

Oya come to daddy with your friends wey dey area

Deal with you personally

Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha

Eh eh, Eh eh Oya Reekado nnoni

Sweet porey

Big big porey

On a very large pore

Omo ge wa je ka Mo re

Ah Umm for me

Dance the Dancy for me

Oya do the do Omoge I no dey fumble

Baby no dey do like angeli

Like you never do pass your mummy

Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly

come to daddy

Daddy want to play with your body

Oya come to daddy with your friends wey dey area

Deal with you personally

Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha

Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha

Baby no dey do like angeli

Like you never do pass your mummy

Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly

come to daddy

Daddy want to play with your body

Oya come to daddy with your friends wey dey area

Deal with you personally

Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha

Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha

Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha

Перевод песни

Eh eh oya Reekado noni

Eh eh oya Bébé frais sur le rythme oh

Eh eh Eh eh Eh eh

Mavin ouais…

Eh... parce que tu danses, ça me rend fou

Je veux t'emmener chez moi

Je veux te donner ma voie

Ah ah mogbe

Bébé waje Ka lo le

Non dey Porter l'épaule vers le haut

ils sont comme ils ne prennent pas

Bébé ne fait pas comme Angeli

Comme si tu ne croisais jamais ta maman

Comme si vous n'aviez jamais eu Umm les garçons étaient dans votre région, gbesun momi plus précisément

Viens voir papa

Papa veut jouer avec ton corps

Oya viens voir papa avec tes amis dans la région

Traiter avec vous personnellement

Rencontrez-moi pour le coin Oya, passez-le-moi comme Okocha

Rencontrez-moi pour le coin Oya, passez-le-moi comme Okocha

Eh eh, Eh eh Oya Reekado nnoni

Rencontrez-moi pour le coin Oya, passez-le-moi comme Okocha

Pore ​​doux

Gros gros pores

Sur un très grand pore

Omo ge wa je ka Mo re

Ah Umm pour moi

Danse la Dancy pour moi

Oya do the do Omoge I no dey fumble

Bébé ne fait pas comme Angeli

Comme si tu ne croisais jamais ta maman

Comme si vous n'aviez jamais eu Umm les garçons étaient dans votre région, gbesun momi plus précisément

Viens voir papa

Papa veut jouer avec ton corps

Oya viens voir papa avec tes amis dans la région

Traiter avec vous personnellement

Rencontrez-moi pour le coin Oya, passez-le-moi comme Okocha

Rencontrez-moi pour le coin Oya, passez-le-moi comme Okocha

Bébé ne fait pas comme Angeli

Comme si tu ne croisais jamais ta maman

Comme si vous n'aviez jamais eu Umm les garçons étaient dans votre région, gbesun momi plus précisément

Viens voir papa

Papa veut jouer avec ton corps

Oya viens voir papa avec tes amis dans la région

Traiter avec vous personnellement

Rencontrez-moi pour le coin Oya, passez-le-moi comme Okocha

Rencontrez-moi pour le coin Oya, passez-le-moi comme Okocha

Rencontrez-moi pour le coin Oya, passez-le-moi comme Okocha

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes