
Voici les paroles de la chanson : Reggae Blues , artiste : Harrysong, Olamide, Iyanya Avec traduction
Texte original avec traduction
Harrysong, Olamide, Iyanya
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
Skibi ooo pop champagne oh ah ah
1: olamide
bobo see baddo wey dem dey boo
dey boo, dey boo
he dey tell amokachi the bull
the bull, the bull
see money for floor like swimming pool
the pool, the pool
eh dey gimme wings like redi bull
the bull, the bull
baby anything you want make i do
i do, i do
i no be tiger back to my bull
my bull, my bull
oya now, our master oh
e dey gbadun oh
if your body touch omoge she go get belle
jesu…
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
sikibi ooo pop champagne oh ah ah
2: kcee
ladies call me talk and do
i talk, i do
cos i no dey for cock and bull
the bull, the bull
dance for reggae, dance my blues
the blues, the blues
na turn by turn life dey do
dey do, dey do
oya my madam
dance for me my madam
i like how you gbalam
i will spray you many dollar eh
oya my madam, dance for me my madam
i like how you gbalam
i spray you many dollar eh
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
sikibi ooo pop champagne oh… ah ah
3: iyanya
baby say am more than good
his good, his good
na me dey put am in the mood oh
in the mood, in the mood
baby come over my place oh
my place, my place
make you dance the reggae, dance the blues
the blues, the blues
if you give am to me i go take am… take am
i like the way you dey shake am… shake am
call me daddy, i go call you mummy oh
i like the way you dey take am… take am
na only you wey no dey fake am… fake am
i call you mummy
just call me daddy oh, daddy
because
harry song
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
skibi ooo pop champagne oh… ah ah
4: orezi
no go think am na dollar we spend no be… ah ah
na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer… eh eh
enugu girls dem like to do
to do, to do
as long as you get money to boost
to boost, to boost
baby your baka big like toolz
like toolz, like toolz
follow me come and pay your dues
your dues, your dues
i know that you’re feeling the nigga oh… nigga
and na my money, you feeling the knicker oh
knicker oh, knicker tinini tanana nita
sapala biko n
chanson harry
après le reggae joue le blues
le blues le blues
te faire faire comme moi
je fais, je le fais
Amusez-vous bébé boo
bae boo, bae boo
même ton chéri se fait huer
un boo, un boo
partager le gala, partager l'alcool
l'alcool, l'alcool
tout le monde veut groover
ils groovent, ils groovent
en ce qui concerne la monnaie électronique
ils paient, ils paient
Skibi ooo champagne pop oh ah ah
1 : olamide
bobo voir baddo wey dem dey boo
dey boo, dey boo
il dit à amokachi le taureau
le taureau, le taureau
voir de l'argent pour un sol comme une piscine
la piscine, la piscine
eh donne-moi des ailes comme redi bull
le taureau, le taureau
bébé tout ce que tu veux fais je fais
je fais, je le fais
je ne reviens pas tigre à mon taureau
mon taureau, mon taureau
oya maintenant, notre maître oh
e dey gbadun oh
si ton corps touche omoge elle va se faire belle
Jésus…
chanson harry
après le reggae joue le blues
le blues le blues
te faire faire comme moi
je fais, je le fais
Amusez-vous bébé boo
bae boo, bae boo
même ton chéri se fait huer
un boo, un boo
partager le gala, partager l'alcool
l'alcool, l'alcool
tout le monde veut groover
ils groovent, ils groovent
en ce qui concerne la monnaie électronique
ils paient, ils paient
sikibi ooo champagne pop oh ah ah
2: kcee
Mesdames, appelez-moi parlez et faites
je parle, je fais
Parce que je ne veux pas de coq et de taureau
le taureau, le taureau
danse pour le reggae, danse mon blues
le blues, le blues
na tour à tour la vie dey do
ils font, ils font
oya ma dame
danse pour moi ma dame
j'aime la façon dont tu gbalam
je vais vous vaporiser beaucoup de dollars hein
oya ma dame, danse pour moi ma dame
j'aime la façon dont tu gbalam
je te pulvérise beaucoup de dollars hein
chanson harry
après le reggae joue le blues
le blues le blues
te faire faire comme moi
je fais, je le fais
Amusez-vous bébé boo
bae boo, bae boo
même ton chéri se fait huer
un boo, un boo
partager le gala, partager l'alcool
l'alcool, l'alcool
tout le monde veut groover
ils groovent, ils groovent
en ce qui concerne la monnaie électronique
ils paient, ils paient
sikibi ooo pop champagne oh… ah ah
3 : yanya
bébé dis que je suis plus que bon
son bon, son bon
na moi dey me met dans l'ambiance oh
d'humeur, d'humeur
bébé viens chez moi oh
ma place, ma place
te faire danser le reggae, danser le blues
le blues, le blues
si tu me le donnes, je vais le prendre… prendre le
j'aime la façon dont tu me secoue… me secoue
Appelle-moi papa, je vais t'appeler maman oh
J'aime la façon dont tu me prends… prends-le
na seulement vous wey no dey faux suis… faux suis
je t'appelle maman
Appelle-moi juste papa oh, papa
car
chanson harry
après le reggae joue le blues
le blues le blues
te faire faire comme moi
je fais, je le fais
Amusez-vous bébé boo
bae boo, bae boo
même ton chéri se fait huer
un boo, un boo
partager le gala, partager l'alcool
l'alcool, l'alcool
tout le monde veut groover
ils groovent, ils groovent
en ce qui concerne la monnaie électronique
ils paient, ils paient
skibi ooo pop champagne oh… ah ah
4: orezi
non allez pensez que je ne suis pas un dollar que nous dépensons sans être… ah ah
na jouissance je dey, parce que moi non viens cette vie pour souffrir… eh eh
les filles enugu aiment faire
faire, faire
tant que vous obtenez de l'argent pour booster
stimuler, stimuler
bébé ton baka grand comme toolz
comme toolz, comme toolz
suivez-moi, venez payer votre cotisation
vos droits, vos droits
Je sais que tu ressens le négro oh… négro
et na mon argent, tu sens la culotte oh
culotte oh, culotte tinini tanana nita
sapala biko n
Fireboy Dml, Olamide • 2020
Olamide, Bella Shmurda • 2020
Olamide • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes