Beamer (Bad Boys) - Rema, Rvssian
С переводом

Beamer (Bad Boys) - Rema, Rvssian

  • Альбом: Rema Compilation

  • Год: 2020
  • Язык: Anglais
  • Длительность: 3:12

Voici les paroles de la chanson : Beamer (Bad Boys) , artiste : Rema, Rvssian Avec traduction

Paroles : Beamer (Bad Boys) "

Texte original avec traduction

Beamer (Bad Boys)

Rema, Rvssian

Оригинальный текст

Another banger

African girli call man up in my Beamer

You know me I really wanna take you for dinner

You know me I get money

Pass Shina peters

For my area dem dey call me Godzilla

For the boy dem

Wey dey yarn patapata

If you catch am

Make sure say you beat am

If another nigga wan carry my señorita

I go chop am like say na semovita

Bad boys like you

I like bad boys like you

Ouu ya

Boys like you

I like bad boys like you

Finna give her all the touching

And the loving that she need yeah

Big backa wey dey make a bad man shout oroma

Philomena do the dirty whine for that corner

No fit to leave you for any reason

Hmmm hmmm hmm

I want to invest in your body

(ahann)

I want to invest with my money

(ahannn)

You know say na you I go marry

(ahann)

How many pikin we go born

(ahann)

This our love nor go funny

(ahann)

Me I nor go play with my shawty

(ahann)

Anytime I look at your body

(ahann)

Girl you dey make dey horny

(ahann)

Hmmmm hmmm hmm

Shawty oo

Your body make me go down low

Wetin I go do without your love oooo

Ahhannyeeyeyeaaah

African girli call man up in my Beamer

You know me I really wanna take you for dinner

You know me I get money

Pass Shina peters

For my area dem dey call me Godzilla

For the boy dem

Wey dey yarn patapata

If you catch am

Make sure say you beat am

If another nigga wan carry my señorita

I go chop am like say na semovita

Bad boys like you

I like bad boys like you

Ouu ya

Boys like you

I like bad boys like you

Finna give her all the touching

And the loving that she need yeah

Big backa wey dey make a bad man shout oroma

Philomena do the dirty whine for that corner

No fit to leave you for any reason

Girl I go dey for you

(girl I go dey for you baby ahann)

Craze for you

(girl I go craze for you baby ahann)

Vex for you

(why I go vex for you baby ahann)

Fool for you

(I too mumu for you baby ahaann)

Sister bombila

Your backa make me miss my fasting and prayer

Omotena oo

Imma young fella

But me I fit to spend all my racks and chela

For you ahann

Sister bombila

Your backa make me miss my fasting and prayer

Omotena oo

Imma young fella

But me I fit to spend all my racks and chela

For you ahann

For you ahann

African girli call man up in my Beamer

You know me I really wanna take you for dinner

You know me I get money

Pass Shina peters

For my area dem dey call me Godzilla

For the boy dem

Wey dey yarn patapata

If you catch am

Make sure say you beat am

If another nigga wan carry my señorita

I go chop am like say na semovita

Bad boys like you

I like bad boys like you

Ouu ya

Boys like you

I like bad boys like you

Bad boys like you

I like bad boys like you

Ouu ya

Boys like you

I like bad boys like you

Перевод песни

Un autre pétard

Une fille africaine appelle un homme dans mon Beamer

Tu me connais, je veux vraiment t'emmener dîner

Tu me connais je reçois de l'argent

Passer Shina Peters

Pour ma région, ils m'appellent Godzilla

Pour le garçon dem

Wey dey fil patapata

Si vous m'attrapez

Assurez-vous de dire que vous me battez

Si un autre négro veut porter ma señorita

Je vais hacher je suis comme dire na semovita

Mauvais garçons comme toi

J'aime les mauvais garçons comme toi

Ouu ya

Des garçons comme toi

J'aime les mauvais garçons comme toi

Finna lui donne tout le toucher

Et l'amour dont elle a besoin ouais

Big backa wey dey faire crier oroma un méchant homme

Philomena fait le sale gémissement pour ce coin

Inapte à vous quitter pour quelque raison que ce soit

Hummm hummm hum

Je veux investir dans votre corps

(ahann)

Je veux investir avec mon argent

(ahannn)

Tu sais que je te dis que je vais me marier

(ahann)

Combien de pikin allons-nous naître

(ahann)

C'est notre amour ni aller drôle

(ahann)

Moi, je ne vais pas jouer avec ma chérie

(ahann)

Chaque fois que je regarde ton corps

(ahann)

Fille que tu rends excitée

(ahann)

Hummm hum hum hum

Chérie oo

Ton corps me fait descendre bas

Je vais me passer de ton amour oooo

Ahhannyeeyeeyeaah

Une fille africaine appelle un homme dans mon Beamer

Tu me connais, je veux vraiment t'emmener dîner

Tu me connais je reçois de l'argent

Passer Shina Peters

Pour ma région, ils m'appellent Godzilla

Pour le garçon dem

Wey dey fil patapata

Si vous m'attrapez

Assurez-vous de dire que vous me battez

Si un autre négro veut porter ma señorita

Je vais hacher je suis comme dire na semovita

Mauvais garçons comme toi

J'aime les mauvais garçons comme toi

Ouu ya

Des garçons comme toi

J'aime les mauvais garçons comme toi

Finna lui donne tout le toucher

Et l'amour dont elle a besoin ouais

Big backa wey dey faire crier oroma un méchant homme

Philomena fait le sale gémissement pour ce coin

Inapte à vous quitter pour quelque raison que ce soit

Chérie je vais pour toi

(fille je vais dey pour toi bébé ahann)

Craquez pour vous

(fille je vais craquer pour toi bébé ahann)

Vex pour toi

(pourquoi je vais vexer pour toi bébé ahann)

Fou pour toi

(Moi aussi mumu pour toi bébé ahaann)

Soeur bombila

Votre dos me fait manquer mon jeûne et ma prière

Omotena oo

Je suis un jeune homme

Mais moi je suis apte à passer tous mes racks et chela

Pour toi ahann

Soeur bombila

Votre dos me fait manquer mon jeûne et ma prière

Omotena oo

Je suis un jeune homme

Mais moi je suis apte à passer tous mes racks et chela

Pour toi ahann

Pour toi ahann

Une fille africaine appelle un homme dans mon Beamer

Tu me connais, je veux vraiment t'emmener dîner

Tu me connais je reçois de l'argent

Passer Shina Peters

Pour ma région, ils m'appellent Godzilla

Pour le garçon dem

Wey dey fil patapata

Si vous m'attrapez

Assurez-vous de dire que vous me battez

Si un autre négro veut porter ma señorita

Je vais hacher je suis comme dire na semovita

Mauvais garçons comme toi

J'aime les mauvais garçons comme toi

Ouu ya

Des garçons comme toi

J'aime les mauvais garçons comme toi

Mauvais garçons comme toi

J'aime les mauvais garçons comme toi

Ouu ya

Des garçons comme toi

J'aime les mauvais garçons comme toi

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes