If E Happen For Lagos - Runtown
С переводом

If E Happen For Lagos - Runtown

Год
2020
Язык
`Anglais`
Длительность
211300

Voici les paroles de la chanson : If E Happen For Lagos , artiste : Runtown Avec traduction

Paroles : If E Happen For Lagos "

Texte original avec traduction

If E Happen For Lagos

Runtown

Оригинальный текст

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Gats keep am on a low

Eyes on my money gats keep am on the low

Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight

So we bring the fire brother me I can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley

You want to friend me, just to end me

Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Перевод песни

Si tu ne connais pas grand homme, tu ne connais jamais personne

Tu ne fais pas briller tes yeux, tu ne vois jamais rien

Tu ne fais jamais la fête pour eko, omo tu ne fais jamais rien

Le gouvernement na yawa, ils ne font rien

Na so dem waka, waka, waka

Tout le monde cherche la réponse

La matière, matière, matière

Si tu me demandes, à qui je vais demander

Omo Wetin Dey pa pa pa

Le gouverneur parle, dit na fédéral

La même raison pour laquelle le riche s'enrichit et la raison pour laquelle le pauvre est toujours

Dey japa

Si ça arrive pour Lagos

Make e Dey à Lagos

Et comme ça arrive pour Lagos

Gats me garde au plus bas

Les yeux rivés sur mon argent, gardez-moi au plus bas

Parce que gidi gidi gada gada no Dey gagne le combat

Alors nous apportons le feu frère moi je ne peux pas crier

Shey parce que tu me vois dans une Bentley

Tu veux m'ami, juste pour me finir

Shey na ma faute dis que Dieu me bénisse

Na so dem waka, waka, waka

Tout le monde cherche la réponse

La matière, matière, matière

Si tu me demandes, à qui je vais demander

Omo Wetin Dey pa pa pa

Le gouverneur parle, dit na fédéral

La même raison pour laquelle le riche s'enrichit et la raison pour laquelle le pauvre est toujours

Dey japa

Si ça arrive pour Lagos

Make e Dey à Lagos

Et comme ça arrive pour Lagos

Make e Dey à Lagos

Si tu ne connais pas grand homme, tu ne connais jamais personne

Tu ne fais pas briller tes yeux, tu ne vois jamais rien

Tu ne fais jamais la fête pour eko, omo tu ne fais jamais rien

Le gouvernement na yawa, ils ne font rien

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes