Voici les paroles de la chanson : Mosquito Song , artiste : Seun Kuti Avec traduction
Texte original avec traduction
Seun Kuti
Na wetin be this matter sef
Na wetin be this matter sef
Mosquito dey bitin me
E bite me I sick for body
E bite me for hand (Mosquitto dey)
E bite me for leg (Mosquitto dey)
E bite me for ear (Mosquitto dey)
Even bite me for mouth (Mosquito dey)
E bite me for nose (Mosquito dey)
E bite me for yansh (Mosquito dey)
Event bit me blo cos (Mosquito dey)
Ha ra ra ra
Tell me now now now now
Tell me now now now now now now
We don tire to dey sick
We don tire to dey die
Every day of every weel
E dey happen for your eye
Na the government of the people
No put clean water for the people
Na the government of the people
No take good care of the people
So I say make una hear
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)
Na wetin être ce sujet sef
Na wetin être ce sujet sef
Le moustique me mord
E mords-moi je malade pour le corps
E mords-moi pour la main (Mosquitto dey)
E mord moi pour la jambe (Mosquitto dey)
E mords-moi pour l'oreille (Mosquitto dey)
Même me mordre pour la bouche (Mosquito dey)
E mords-moi pour le nez (Mosquito dey)
E mords-moi pour yansh (Mosquito dey)
L'événement m'a mordu blo cos (Mosquito dey)
Ha ra ra ra
Dis-moi maintenant maintenant maintenant maintenant
Dis-moi maintenant maintenant maintenant maintenant maintenant maintenant
Nous ne nous lassons pas d'être malades
Nous ne nous lassons pas de mourir
Chaque jour de chaque semaine
E dey arriver pour votre œil
Na le gouvernement du peuple
Ne pas mettre d'eau potable pour les gens
Na le gouvernement du peuple
Non, prends bien soin des gens
Alors je dis faites-vous entendre
Shey jusqu'à ce que nous mourions, finissons un instant (Arrêtez le paludisme)
Jusqu'à ce que nous mourions, finissons una go (Arrêtez la corruption)
Shey jusqu'à ce que nous mourions, finissons un instant (Arrêtez le paludisme)
Jusqu'à ce que nous mourions, finissons una go (Arrêtez la corruption)
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes