Voici les paroles de la chanson : Dem Possess , artiste : Shatta Wale Avec traduction
Texte original avec traduction
Shatta Wale
The God wey create Adam and Eve
You for believe in oo
Don’t put your trust in no man
I swear dem go kill you oo
The friend wey you get today
Go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story
I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand
Why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if
You dey you be no body
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah
Dem say dem be your paddy
But dem hate what you doing oo
For demma face you be hero
But for demma mind you be silly oo
You no go fi read forehead
Like you go see what dem dey thinking oo
And dem wish you no dey
So dem go take your position oo
We all dey share ideas
But dem no like your decision oo
But when Paq play beat
I dey see my vision and mission oo
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko
The God wey create Adam and Eve
You for believe in oo
Dont put your trust in no man
I swear dem go kill you oo
The friend wey you get today
Go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story
I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand
Why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if
You dey you be no body
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah
Le Dieu qui a créé Adam et Eve
Vous pour croire en oo
Ne faites confiance à aucun homme
Je jure qu'ils vont te tuer oo
L'ami que tu as aujourd'hui
Va fi être ton ennemi demain
Je ne vais pas parler de l'histoire de personne
Je raconte l'histoire de ma vie oo
Parfois tu ne comprends pas
Pourquoi les gens te détestent oo
Ils vont te harceler comme si
Tu es tu n'es pas un corps
Ils n'obtiennent pas un peu de ton bonheur oo
Quand ils te voient dem vex oo
Je veux te casser le cou oo
Mais ils se cassent le cou oo
Hé
Ils possèdent oo
Demma esprit pas correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
Alors dem no go fi do me foko ouais
Ils disent qu'ils sont ton paddy
Mais ils détestent ce que tu fais oo
Pour demma face tu es un héros
Mais pour demma, tu es stupide oo
Tu ne vas pas lire sur le front
Comme tu vas voir ce qu'ils pensent oo
Et ils ne te souhaitent rien
Alors allez-y prenez votre position oo
Nous partageons tous des idées
Mais ils n'aiment pas ta décision oo
Mais quand Paq joue le rythme
Je vois ma vision et ma mission oo
Ils n'obtiennent pas un peu de ton bonheur oo
Quand ils te voient dem vex oo
Je veux te casser le cou oo
Mais ils se cassent le cou oo
Hé
Ils possèdent oo
Demma esprit pas correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
Donc dem no go fi do me foko
Le Dieu qui a créé Adam et Eve
Vous pour croire en oo
Ne placez pas votre confiance en aucun homme
Je jure qu'ils vont te tuer oo
L'ami que tu as aujourd'hui
Va fi être ton ennemi demain
Je ne vais pas parler de l'histoire de personne
Je raconte l'histoire de ma vie oo
Parfois tu ne comprends pas
Pourquoi les gens te détestent oo
Ils vont te harceler comme si
Tu es tu n'es pas un corps
Ils n'obtiennent pas un peu de ton bonheur oo
Quand ils te voient dem vex oo
Je veux te casser le cou oo
Mais ils se cassent le cou oo
Hé
Ils possèdent oo
Demma esprit pas correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
Donc dem no go fi do me foko
Ils n'obtiennent pas un peu de ton bonheur oo
Quand ils te voient dem vex oo
Je veux te casser le cou oo
Mais ils se cassent le cou oo
Hé
Ils possèdent oo
Demma esprit pas correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
Alors dem no go fi do me foko ouais
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes