Voici les paroles de la chanson : My Level , artiste : Shatta Wale Avec traduction
Texte original avec traduction
Shatta Wale
My level ey
My level ey
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
Adey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo
Mon niveau
Mon niveau
Peut-être qu'aujourd'hui je ne reçois rien
Mais demain je vais chercher quelque chose
Et je vais acheter un moteur pour maman oh
Mais l'ennemi veut m'inquiéter
Je vais montrer toute la tragédie
Non être aujourd'hui oo, non être aujourd'hui oo nous commençons oo
Alors toi pour chanter ma chanson oo
Vous me gardez longtemps oo
Parce que tu ne sais pas le jour où Jésus-Christ va venir oo
Alors si tu me vois aujourd'hui
Je connais mon niveau
Je connais mon niveau
Oh mon niveau
Et si le champagne est bon aujourd'hui
Je connais mon niveau
Je connais mon niveau
Oh mon niveau
Le temps adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Histoire solitaire et solitaire
Le moment où j'achète ma Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
Quelle belle histoire
Adey vis cette vie oo
Parce que je reçois ma Bible oo
Parce que les bénédictions que je reçois du Très-Haut sont si grandes oo
Alors si tu me vois aujourd'hui
Je connais mon niveau
Je connais mon niveau
Oh mon niveau
Et si le champagne est bon aujourd'hui
Je connais mon niveau
Je connais mon niveau
Oh mon niveau
Peut-être qu'aujourd'hui je ne reçois rien
Mais demain je vais chercher quelque chose
Et je vais acheter un moteur pour maman oh
Mais l'ennemi veut m'inquiéter
Je vais montrer toute la tragédie
Non être aujourd'hui oo, non être aujourd'hui oo nous commençons oo
Alors toi pour chanter ma chanson oo
Vous me gardez longtemps oo
Parce que tu ne sais pas le jour où Jésus-Christ va venir oo
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes