Where I Come From - Shatta Wale
С переводом

Where I Come From - Shatta Wale

  • Год: 2020
  • Язык: Anglais
  • Длительность: 3:37

Voici les paroles de la chanson : Where I Come From , artiste : Shatta Wale Avec traduction

Paroles : Where I Come From "

Texte original avec traduction

Where I Come From

Shatta Wale

Оригинальный текст

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

E be like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Where I come from

Dem no fit talk people matter

That be why

Me I no dey go church oo

My bible for my chest oh

I be my own pastor

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lom, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from

Many problem dey oo

I say no food for table

Before evening we crack our brain ooh

Where I come from

Okada be our transport

Trotro station be our airport

We no get Visa, so how we go fly oo

Where I come from

E be who you know oo

And where I come from

Nobody knows, nobody knows tomorrow

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

Ibe like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Lomi ee lomi

E be like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Перевод песни

D'où je viens, personne ne va payer une rançon

D'où je viens

Je serais comme si personne ne s'en souciait oh mon Dieu

D'où je viens, les gens essaient Phantom

Pikin s'envole pour Londres

Mais je te dis si tu essaies tu vas taya oo

D'où je viens

Ils ne sont pas aptes à parler, les gens comptent

C'est pourquoi

Moi je ne vais pas à l'église oo

Ma bible pour ma poitrine oh

Je sois mon propre pasteur

Lomi ee lomi

Je suis comme si je rêvais

Je ne veux pas me réveiller

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin homme pas voir avant

Lomi ee lom, pah pah pah

La vie est une guerre, je ne veux pas tomber

Je dis oh bébé Dieu

Aidez-moi à briser ce mur

Je sais que la vie est une guerre, je ne veux pas tomber

Je dis oh bébé Dieu

Aidez-moi à briser ce mur

D'où je viens

Beaucoup de problèmes dey oo

Je dis pas de nourriture pour la table

Avant le soir, nous craquons notre cerveau ooh

D'où je viens

Okada soit notre moyen de transport

La gare de Trotro est notre aéroport

Nous n'obtenons pas de visa, alors comment allons-nous voler oo

D'où je viens

E être qui vous connaissez oo

Et d'où je viens

Personne ne sait, personne ne sait demain

Lomi ee lomi

Je suis comme si je rêvais

Je ne veux pas me réveiller

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin homme pas voir avant

Lomi ee lomi, pah pah pah

La vie est une guerre, je ne veux pas tomber

Je dis oh bébé Dieu

Aidez-moi à briser ce mur

Je sais que la vie est une guerre, je ne veux pas tomber

Je dis oh bébé Dieu

Aidez-moi à briser ce mur

D'où je viens, personne ne va payer une rançon

D'où je viens

Je suis comme si personne ne s'en souciait oh mon Dieu

D'où je viens, les gens essaient Phantom

Pikin s'envole pour Londres

Mais je te dis si tu essaies tu vas taya oo

Lomi ee lomi

Je serais comme si je rêvais

Je ne veux pas me réveiller

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin homme pas voir avant

Lomi ee lomi, pah pah pah

La vie est une guerre, je ne veux pas tomber

Je dis oh bébé Dieu

Aidez-moi à briser ce mur

Je sais que la vie est une guerre, je ne veux pas tomber

Je dis oh bébé Dieu

Aidez-moi à briser ce mur

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes