
Voici les paroles de la chanson : Always , artiste : Skales, Davido Avec traduction
Texte original avec traduction
Skales, Davido
Tee di di di di di di di di di di di
It’s Davido
Tee di di di di di di di di di di di
Skales
OBO Baddest
S to the K
(Spellz!)
See this loving wey i get, e go take away your sorrow
See this loving wey i get, e go dey until tomorrow
See this loving wey i get, take the lead and I’ll follow
Baby always, always o
Yeah… my toyin tomato, my sweetest potato eh eh
Abeg just corporate o, omoge wa ka collabo eh eh
Come be my portrait o, i like your sexy figure 8 o eh eh
You make me prostrate o, come be my own date o
If na money you want I got it… ah eh I garrit
If na shopping you want I got it… ah eh I garrit
If na visa you want I got it… ah eh I garrit
Baby always, always Ooo
I‘m ready to go very far for your love, far afar
Let’s have a good time baby girl turn it up, turn it up
I love your behind, you got to be mine… ooshey
Give me a chance, to have this dance…
Say you want, even na money know say i no dey manage
What you want, if na love you know say i carry package
Baby girl you say you want, even na to travel
You say we go travel go everywhere
I don buy her what she want…
Ehh baby i buy you all thing, what she want
Baby always always, wait and I go purchase
Girl i gbadun your waist o, baby girl just rotate o
And i no dey complain, we go dey the front page
Baby always, always Ooo
Omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o
Omo toh set o, toh set o, toh set o, toh set o
Omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o
I go love you always, always o
(Suka sounds… Spellz)
Baby always, always Ooo
Tee di di di di di di di di di di di
C'est Davido
Tee di di di di di di di di di di di
Skales
OBO Baddest
S au K
(Spellz !)
Regarde cet amour que j'obtiens, je vais emporter ton chagrin
Regarde cet amour que je reçois, je vais jusqu'à demain
Regarde cet amour que je reçois, prends les devants et je suivrai
Bébé toujours, toujours o
Ouais… ma tomate toyin, ma patate la plus douce hein hein
Abeg just corporate o, omoge wa ka collabo eh eh
Viens être mon portrait o, j'aime ta silhouette sexy en 8 o eh eh
Tu me prosternes o, viens être mon propre rendez-vous o
Si vous voulez de l'argent, je l'ai... ah eh je garrit
Si vous voulez faire du shopping, je l'ai... ah eh je garrit
Si na visa vous voulez, je l'ai ... ah eh je garrit
Bébé toujours, toujours Ooo
Je suis prêt à aller très loin pour ton amour, très loin
Passons un bon moment, bébé, monte le son, monte le son
J'aime ton derrière, tu dois être à moi... ooshey
Donnez-moi une chance, d'avoir cette danse…
Dites que vous voulez, même l'argent sait dire que je ne gère pas
Ce que tu veux, si tu t'aimes, tu sais dire que je porte un paquet
Bébé tu dis que tu veux, même na voyager
Tu dis que nous allons voyager aller partout
Je ne lui achète pas ce qu'elle veut...
Ehh bébé je t'achète tout ce qu'elle veut
Bébé toujours toujours, attends et je vais acheter
Chérie je gbadun ta taille o, petite fille tourne juste o
Et je ne me plains pas, nous allons en première page
Bébé toujours, toujours Ooo
Omo toh bien o, toh bien o, toh bien o, toh bien o
Omo ensemble o, ensemble o, ensemble o, ensemble o
Omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o
Je vais t'aimer toujours, toujours o
(Suka sonne… Spellz)
Bébé toujours, toujours Ooo
Teyana Taylor, Davido • 2020
Kizz Daniel, Davido • 2024
Aya Nakamura, Davido • 2019
Clean Bandit, Davido, Love Ssega • 2018
Tion Wayne, Jae5, Davido • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes