Cover Me - Starboy, DJ Tunez, WizKid
С переводом

Cover Me - Starboy, DJ Tunez, WizKid

  • Альбом: SoundMan Vol. 1

  • Год: 2019
  • Язык: Anglais
  • Длительность: 3:18

Voici les paroles de la chanson : Cover Me , artiste : Starboy, DJ Tunez, WizKid Avec traduction

Paroles : Cover Me "

Texte original avec traduction

Cover Me

Starboy, DJ Tunez, WizKid

Оригинальный текст

Tonight, where the party dey

Where my people dey

Where the shayo dey

Wey go make man feel alright

Tonight, when nobody dey eh

Na who go dey

No throw-wey

Yeah yeah

No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah

And when e happen, make you enjoy this life, say na one life

Yeah yeah

And when the journey bin dey start

Dem go look, dem go dislike

Baby cover me

Baby cover me

Baby cover me

Just for tonight

Cover me

Baby cover me

Baby cover me o

Just for tonight

Ko se mi lat’ibere o

Toba dale ama soro, yeee

Ko se mi lat’ibere o ohh

My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me

She say, na the music make her fall for me

She say, my music got a hold on her

She say, my music got a hold on her

This life wey you see, fit make you pai now

Life dey, wey money can buy now

I don tey, i don tey, i don try now

No be everything you see for life, you yan now, woo

Tonight, where the party dey

Where my people dey

Where the shayo dey

Wey go make man feel alright

Tonight, when nobody dey eh

Na who go dey

No throw-wey

Yeah yeah

Baby cover me

Baby cover me

Baby cover me

Just for tonight

Cover me

Baby cover me

Baby cover me o

Just for tonight

Ko se mi lat’ibere o

Toba dale ama soro, yeee

Ko se mi lat’ibere o ohh

My baby my baby my baby

Mix monster

Перевод песни

Ce soir, où la fête dey

Où mon peuple est

Où le shayo dey

Wey va faire en sorte que l'homme se sente bien

Ce soir, quand personne ne dey hein

Na qui va dey

Ne pas jeter

Yeah Yeah

N'oublie pas que ton rêve ne se réalise pas pendant une nuit, ouais

Et quand ça arrive, je te fais profiter de cette vie, disons qu'il n'y a qu'une seule vie

Yeah Yeah

Et quand le voyage commence

Ils vont regarder, ils vont ne pas aimer

Bébé couvre moi

Bébé couvre moi

Bébé couvre moi

Juste pour ce soir

Couvre moi

Bébé couvre moi

Bébé couvre-moi o

Juste pour ce soir

Ko se mi lat'ibere o

Toba dale ama soro, ouais

Ko se mi lat'ibere o ohh

Mon bébé mon bébé mon bébé

Tu dois savoir ce que la musique me fait

Elle dit, na la musique la fait tomber amoureuse de moi

Elle dit, ma musique l'a emporté

Elle dit, ma musique l'a emporté

Cette vie que tu vois, va te faire payer maintenant

La vie, l'argent peut acheter maintenant

Je n'essaie pas, je n'essaie pas, je n'essaie pas maintenant

Non être tout ce que vous voyez pour la vie, vous yan maintenant, woo

Ce soir, où la fête dey

Où mon peuple est

Où le shayo dey

Wey va faire en sorte que l'homme se sente bien

Ce soir, quand personne ne dey hein

Na qui va dey

Ne pas jeter

Yeah Yeah

Bébé couvre moi

Bébé couvre moi

Bébé couvre moi

Juste pour ce soir

Couvre moi

Bébé couvre moi

Bébé couvre-moi o

Juste pour ce soir

Ko se mi lat'ibere o

Toba dale ama soro, ouais

Ko se mi lat'ibere o ohh

Mon bébé mon bébé mon bébé

Mélanger le monstre

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes