Voici les paroles de la chanson : Whiskey , artiste : Ice Prince, Sunny Neji Avec traduction
Texte original avec traduction
Ice Prince, Sunny Neji
Rose
Hennessy
Me I no dey see my enemies
Rose… aii.
aii
Iceprince Zamani
Sammy Gyang hey
Wanchan guy
Dan iskan guy
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
Help me say
Ah two thousand and four Bolaji was the main guy
My nigga no dey ever comot with the same tie
Fly nigga, cool Cat wey dey make friends
If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense
In two thousand and five Bolaji don dey finish school
The graduation party bad, omo pretty cool
See the girl, them a dress like Beyonce
If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?
In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag
He don dey roll among the niggas wey dey form swag
He don dey chill among the niggas wey dey pop pass
Last thing wey I hear was he was buried in a compound
Damn
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
All say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
I used to know a pretty lady called Elizabeth
She been dey jand and me I never get my Visa yet
I been dey see am like the apple of my eye
Any nigga come around and we go battle till we die… yes
If na my Lizzy, omo na she wey dey come first
And I’m attracted to the booty in the long dress
So if na catwalk
When she go the Plaza
Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex
E never tey wey Lizzy travel go America
And then I realised America was very far… yes
All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men
Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Aiiya mamama eh
Mamamama eh
Mamamama eh
Mama
Aii yai yai yai
Nobody dey do you brother
You better think well
Its you and now
Only one way
Aii yai yai yai
Many people dem don go
Where dem dey?
We no know
Hey
Aii yai yai yai
Aiiya mamama eh
Mamama eh
Mamamama eh
Mama eh
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
My generation
My generation
We take a girl to the room and we tell her
Baby undress yourself
YOLO
Brother YOLO no dey bring life back
True story
What an elder sees sitting down
You know the rest
Rose
Hennessy
Moi, je ne vois pas mes ennemis
Rose… ai.
ai
Prince de glace Zamani
Sammy Gyang hé
gars wanchan
Dan iskan mec
whisky whisky whisky whisky
Portez-moi
Ai yai yai yai yai
whisky whisky whisky whisky
Portez-moi
Ai yai yai yai yai
whisky whisky whisky whisky
Portez-moi
Ai yai yai yai yai
whisky whisky whisky whisky
Portez-moi
Ai yai yai yai yai
histoire histoire
Nous voulons rendre gloire à Dieu
Nous voulons vivre la vie lentement
YOLO ne ramène pas la vie
Tu m'entends dire
histoire histoire
Nous voulons rendre gloire à Dieu
Nous voulons vivre la vie lentement
YOLO ne ramène pas la vie
Aidez-moi à dire
Ah deux mille quatre Bolaji était le gars principal
Mon négro n'a jamais eu la même cravate
Fly nigga, cool Cat wey dey se faire des amis
Si Bolaji n'est pas le club, la fête n'a pas de sens
En 2005, Bolaji a fini l'école
La fête de remise des diplômes est mauvaise, omo plutôt cool
Voir la fille, eux une robe comme Beyonce
Si Bolaji na votre padi, cela signifie-t-il que vous appartenez ?
En deux mille huit Bolaji don dey come Lag
Il ne roule pas parmi les négros qui forment du swag
Il ne se détend pas parmi les négros qui passent
La dernière chose que j'ai entendue, c'est qu'il a été enterré dans un enclos
Mince
whisky whisky whisky whisky
Portez-moi
Ai yai yai yai yai
whisky whisky whisky whisky
Portez-moi
Ai yai yai yai yai
whisky whisky whisky whisky
Portez-moi
Ai yai yai yai yai
whisky whisky whisky whisky
Portez-moi
Ai yai yai yai yai
Tout le monde dit
histoire histoire
Nous voulons rendre gloire à Dieu
Nous voulons vivre la vie lentement
YOLO ne ramène pas la vie
Tu m'entends dire
histoire histoire
Nous voulons rendre gloire à Dieu
Nous voulons vivre la vie lentement
YOLO ne ramène pas la vie
Je connaissais une jolie femme appelée Elizabeth
Elle a été dey et moi je n'ai jamais encore obtenu mon visa
J'ai vu que je suis comme la prunelle de mes yeux
N'importe quel négro vient et nous allons nous battre jusqu'à ce que nous mourions… oui
Si na ma Lizzy, omo na she wey dey vient en premier
Et je suis attiré par le butin dans la robe longue
Donc si un défilé
Quand elle va au Plaza
Lizzy va dey waka comme si son papa avait le complexe
Et jamais tey wey Lizzy voyage en Amérique
Et puis j'ai réalisé que l'Amérique était très loin… oui
Tout d'un coup, Lizzy dey nack tous les hommes de la ville
La dernière chose que j'entends, c'est l'annonce de l'enterrement de Lizzy
histoire histoire
Nous voulons rendre gloire à Dieu
Nous voulons vivre la vie lentement
YOLO ne ramène pas la vie
Tu m'entends dire
histoire histoire
Nous voulons rendre gloire à Dieu
Nous voulons vivre la vie lentement
YOLO ne ramène pas la vie
Tu m'entends dire
Aiiya maman hein
Mamamama hein
Mamamama hein
Maman
Ai yai yai yai
Personne ne te fait frère
Tu ferais mieux de bien réfléchir
C'est toi et maintenant
Une seule façon
Ai yai yai yai
Beaucoup de gens ne partent pas
Où sont-ils ?
Nous ne savons pas
Hé
Ai yai yai yai
Aiiya maman hein
Maman hein
Mamamama hein
Maman hein
histoire histoire
Nous voulons rendre gloire à Dieu
Nous voulons vivre la vie lentement
YOLO ne ramène pas la vie
Tu m'entends dire
histoire histoire
Nous voulons rendre gloire à Dieu
Nous voulons vivre la vie lentement
YOLO ne ramène pas la vie
Tu m'entends dire
Ma génération
Ma génération
Nous emmenons une fille dans la chambre et nous lui disons
Bébé déshabille-toi
YOLO
Frère YOLO ne ramène pas la vie
Histoire vraie
Ce qu'un aîné voit assis
Tu connais la suite
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes