Voici les paroles de la chanson : Mama , artiste : Tekno, WizKid Avec traduction
Texte original avec traduction
Tekno, WizKid
I nor get e money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private e-oh
We nor dey shit for public toilet
You nor dey clean yansh e-oh
I swear say for Ojuelegba
I swear say dem know my story
Then when I dey for Zanga
Swear say dem know my story
Nobody send when I start with Banky W
But right now say na StarBoy StarBoy
Now girls move tinga-linga-ling
God bless me, I bless mama pocket
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
I don’t need to blow my trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Dem be plug but na we be the socket
(Paranran-paran-ranranran)
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
We dey use am clean yansh ooo
I nor get e money when I come Lagos
Paranranranranran
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
E nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
StarBoy, number one
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paranranpamp-paranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private yowa
We nor dey shit for public toilet
You nor dey look face e-oh
Day by day
So we hustle
So we hustle
December to December
Na so we struggle
Day by day
So we hustle
So we hustle
But if you work hard
If you work hard o
Everything gon good
Everything gon good
Money nor dey when I come Lagos e-oh
Na my dream and my hustle and I dey serious
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran)
The only way we fly na private yowa
Fly na private ooo
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
We dey use am clean yansh ooo
Je ne reçois pas d'argent quand je viens à Lagos
Na mon rêve et mon agitation et je remercie Jésus
Mon 'tory va t'inspirer, mais je ne veux pas dire
Dites-vous ni ne vous bousculez
Dis que tu ne vas pas lutte o
Euh… Maman,
Maman dis-moi dis
Pikin ooo, un jour tu vas souffler
Alhaji Tekno
Eh-eh… Maman
Maman dis-moi dis
Mon pikin ooo, un jour tu vas exploser
Elle dit, onyeoma, dit-elle
Tu vas souffler comme de la trompette
(Paranran-paran-ranranran)
Dis que tu vas tirer comme une fusée
(Paranran-paran)
La seule façon dont nous volons est privé e-oh
Nous ne faisons pas de merde pour les toilettes publiques
Vous ne nettoyez pas yansh e-oh
Je jure de dire pour Ojuelegba
Je jure de dire qu'ils connaissent mon histoire
Puis quand je suis pour Zanga
Je jure de dire qu'ils connaissent mon histoire
Personne n'envoie quand je commence avec Banky W
Mais maintenant dis na StarBoy StarBoy
Maintenant les filles bougent tinga-linga-ling
Que Dieu me bénisse, je bénis maman pocket
Dis maintenant que je ne souffle pas comme de la trompette e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Je n'ai pas besoin de souffler dans ma trompette
(Paranran-paran-ranranran)
Dem be plug but na we be the socket
(Paranran-paran-ranranran)
L'argent est pour la banque, e dey pour la poche e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Nous utilisons un yansh propre ooo
Je ne reçois pas d'argent quand je viens à Lagos
Paranranranranran
Na mon rêve et mon agitation et je remercie Jésus
Mon 'tory va t'inspirer, mais je ne veux pas dire
E ni dire dire
Dites-vous ni ne vous bousculez
Dis que tu ne vas pas lutte o
Euh… Maman,
Maman dis-moi dis
Pikin ooo, un jour tu vas souffler
Alhaji Tekno
StarBoy, numéro un
Eh-eh… Maman
Maman dis-moi dis
Mon pikin ooo, un jour tu vas exploser
Elle dit, onyeoma, dit-elle
Tu vas souffler comme de la trompette
(Paranran-paranranpamp-paranran)
Dis que tu vas tirer comme une fusée
(Paranran-paran)
La seule façon dont nous volons na privé yowa
Nous ne faisons pas de merde pour les toilettes publiques
Toi et toi ne regardez pas le visage e-oh
Au jour le jour
Alors nous bousculons
Alors nous bousculons
Décembre à décembre
Na donc nous luttons
Au jour le jour
Alors nous bousculons
Alors nous bousculons
Mais si vous travaillez dur
Si vous travaillez dur o
Tout va bien
Tout va bien
L'argent ni dey quand je viens à Lagos e-oh
Na mon rêve et mon agitation et je dey sérieux
Mon 'tory va t'inspirer, mais je ne veux pas dire
Dites-vous ni ne vous bousculez
Dis que tu ne vas pas lutte o
Dis maintenant que je ne souffle pas comme de la trompette e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Dis que tu vas tirer comme une fusée
(Paranran)
La seule façon dont nous volons na privé yowa
Fly na privé ooo
L'argent est pour la banque, e dey pour la poche e-oh
Nous utilisons un yansh propre ooo
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes