Voici les paroles de la chanson : I Go Pay , artiste : Téni Avec traduction
Texte original avec traduction
Téni
Oga Ndi oga Entertainment
Hmm yeh
Emiboy rightnow
Yeh Teni Makanaki
Odoyewu
Shey na u be the girl wey dey light up my fire
(Light up my fire)
Where u dey, i dey craze for your matter too
Makpami O
Omoele you know i love you
(You know i love you)
Makpami O
And i promise to always dey for you
How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
30 billion no go fit to do me o
All of your money no go fit to reach me o le le
If you no gree, Wait, pause, Free me O
Cos i getty another
Teni Makanaki get another
El le le lee le
Ama ma ma maa ma
This lov is not for free you gat to pay
Ele le le lee le
Ama ma ma maa ma
This love is not for free you gat to pay pay yeh yeeh
How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby
(For your love)
Cos you' driving me crazy
(Cos you driving me yeah)
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
(Pay u go pay)
I go pay
(Ah u go pay)
I go pay
(Ah ah u go pay yeh yeh)
How many million i go pay
Emiboyrightnow
U go pay, how many million u go pay
Tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu
How many million u go pay.
Pay pay pay pay pay peperay peperayray
How many million u go pay pay pay pay pay pay peperayana
Oga Ndi oga Divertissement
Hum ouais
Emiboy en ce moment
Yeh Teni Makanaki
Odoyewu
Tu es la fille qui allume mon feu
(Allume mon feu)
Où tu es, j'ai aussi un engouement pour ton affaire
Makpami O
Omoele tu sais que je t'aime
(Tu sais que je t'aime)
Makpami O
Et je promets de toujours être pour toi
Combien de millions je vais payer
Pour ton amour O mon bébé
Parce que tu me rends fou
Combien de millions je vais payer
Pour ton amour o mon bébé
Parce que tu me rends fou
Combien de millions je vais payer
je vais payer
je vais payer
Combien de millions je vais payer
je vais payer
je vais payer
Combien de millions je vais payer
30 milliards ne vont pas être en forme pour me faire o
Tout votre argent ne va pas m'atteindre o le le
Si vous n'êtes pas d'accord, attendez, faites une pause, libérez-moi O
Parce que j'en ai un autre
Teni Makanaki en a un autre
El le le lee le
Ama ma ma maa ma
Cet amour n'est pas gratuit, tu dois payer
Ele le le lee le
Ama ma ma maa ma
Cet amour n'est pas gratuit tu dois payer payer yeh yeeh
Combien de millions je vais payer
Pour ton amour O mon bébé
Parce que tu me rends fou
Combien de millions je vais payer
Pour ton amour o mon bébé
(Pour ton amour)
Parce que tu me rends fou
(Parce que tu me conduis ouais)
Combien de millions je vais payer
je vais payer
je vais payer
Combien de millions je vais payer
(Payez, allez payez)
je vais payer
(Ah tu vas payer)
je vais payer
(Ah ah tu vas payer yeh yeh)
Combien de millions je vais payer
Emiboyrightnow
Tu vas payer, combien de millions tu vas payer
Tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu
Combien de millions allez-vous payer ?
Payer payer payer payer payer peperay peperayray
Combien de millions allez-vous payer payer payer payer payer payer peperayana
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes