On A Jay - The Flowolf, Dremo, Mayorkun
С переводом

On A Jay - The Flowolf, Dremo, Mayorkun

  • Année de sortie: 2020
  • Langue: Anglais
  • Durée: 1:44

Voici les paroles de la chanson : On A Jay , artiste : The Flowolf, Dremo, Mayorkun Avec traduction

Paroles : On A Jay "

Texte original avec traduction

On A Jay

The Flowolf, Dremo, Mayorkun

Оригинальный текст

Guy help me record am…

Ocho

Of Lagos

Fresh

Code name

I am the flowolf (a hoo Aya ya)

(Mayokun) I’m on a jay

I no no weytin dey sup last night

No fit remember weytin I talk cause I was on a jay

You need make up your mind right now

Ko ma lo fi lo Ku lo lo

Mi pele Mary Kay (Pele Mary Kay)

You no know weytin I talk

You need to stay on your lane

You cannot walk in my shoes

I’m on a jay

A hoo just imagine 2020 still dey fresh

Ta lo le se

(Flowolf) Omo guys seh naso e be when Una dey start (as how?)

As in everybody want this or that (but seh nah pa)

Omo nah pa o dem no understand

So so kill dem wan kill me since we give them how far (how far)

(Mayokun) no be everybody you fit reply

(Dremo) normal p na cause who no understand no be your guy

(Flowolf) Omo na lie the guilt tripping

Omo na die like Eva don dey whine

No vex nah how your side

(Dremo) Omo I dey but I don dey cause I’m on a jay

But any which way

Can’t count how many shows we don play for Inter-state

Wey rest of the money promoter no go pay

(Mayokun) for 2016 nah David house we day (ge ge)

And for my hand nothing really too dey dey (yapa ge ge)

You know the P all your P self know the Q

Them dey come to collect arizo inside my room (of le)

But we dey ball obafemi self dey play (dey play oh)

(Dremo) Everybody head no be the same

O wa fun wo no the Zinedine Zidane

Ran wo le ti I go tailor anybody for the day

(Mayokun) Cause I’m on a jay (A hoo)

I no no weytin dey sup last night

No fit remember weytin I talk cause I was on a jay

You need make up your mind right now

Ko ma lo fi lo Ku lo lo

Mi pele Mary Kay (A hoo)

You no know weytin I talk

You need to stay on your lane

You cannot walk in my shoes

I’m on a jay

A hoo just imagine 2020 still dey fresh

Ta lo le se

Перевод песни

Guy, aidez-moi à enregistrer suis…

Ocho

De Lagos

Frais

Nom de code

Je suis le flowolf (a hoo Aya ya)

(Mayokun) Je suis sur un geai

Je non non weytin dey soupe la nuit dernière

Pas de forme, souviens-toi que je parle parce que j'étais sur un geai

Vous devez vous décider maintenant

Ko ma lo fi lo Ku lo lo

Mi pele Mary Kay (Pélé Mary Kay)

Tu ne sais pas pourquoi je parle

Vous devez rester sur votre voie

Vous ne pouvez pas marcher dans mes chaussures

je suis sur un geai

A hoo imaginez 2020 encore frais

Ta lo le se

(Flowolf) Omo gars seh naso e être quand Una dey commence (comment ?)

Comme dans tout le monde veut ceci ou cela (mais seh nah pa)

Omo nah pa o dem ne comprends pas

Alors tuez-les, tu veux me tuer puisque nous leur donnons jusqu'où (jusqu'où)

(Mayokun) ne soyez pas tout le monde que vous correspondez

(Dremo) normal p na cause qui ne comprend pas ne être ton mec

(Flowolf) Omo na mensonge la culpabilité qui trébuche

Omo na die comme Eva ne pleurniche pas

Non vex nah comment votre côté

(Dremo) Omo je suis mais je ne suis pas parce que je suis sur un geai

Mais n'importe comment

Je ne peux pas compter le nombre d'émissions que nous donnons pour Inter-state

Wey reste du promoteur de l'argent, pas de paiement

(Mayokun) pour 2016 nah David house we day (ge ge)

Et pour ma main rien de vraiment trop dey dey (yapa ge ge)

Vous connaissez le P tout votre P vous connaissez le Q

Ils viennent chercher Arizo dans ma chambre (de le)

Mais nous ballons obafemi nous-mêmes jouons (jouons oh)

(Dremo) Tout le monde ne sera plus le même

O wa fun wo no le Zinedine Zidane

Ran wo le ti je vais adapter n'importe qui pour la journée

(Mayokun) Parce que je suis sur un geai (A hoo)

Je non non weytin dey soupe la nuit dernière

Pas de forme, souviens-toi que je parle parce que j'étais sur un geai

Vous devez vous décider maintenant

Ko ma lo fi lo Ku lo lo

Mi pele Mary Kay (A hoo)

Tu ne sais pas pourquoi je parle

Vous devez rester sur votre voie

Vous ne pouvez pas marcher dans mes chaussures

je suis sur un geai

A hoo imaginez 2020 encore frais

Ta lo le se

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes