Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti
С переводом

Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
`Anglais`
Длительность
278970

Voici les paroles de la chanson : Roforofo Fight , artiste : The Motet, Fela Kuti Avec traduction

Paroles : Roforofo Fight "

Texte original avec traduction

Roforofo Fight

The Motet, Fela Kuti

Оригинальный текст

Roforofo fight…

From Abeokuta city

Translation to original English:

She tear pata, he tear buba

She tear pata, he tear buba

She tear trouser, he tear pant

She tear trouser, he tear pant

She pull the thing commot, he tear the thing

She pull the thing commot, he tear the thing

All don scatter

From Abeokuta city

Get away

Fuck off

Who are you?

Go and die

Fuck away

Get away

Who are you?

Go and shit

You dey craze

I no craze

Fuck away

Who are you, eh?

Na two people dey yab so

Na two people dey yab so

Where them dey yab, roforofo dey

Where them dey yab, roforofo dey

Now listen to me now now

Huh!

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

If you dey among the crowd wey dey look

If you yourself

You yourself dey among the crowd wey dey look

And your friend

Your friend dey among the two wey dey yab

Tell am, tell am, tell am, tell am

Tell am make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because Roforofo dey

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

By and by

By and by the fight go start

By and by

By and by them go fall for roforofo o

Them face go be roforofo face

Them yansh go be roforofo yansh

Them body go be roforofo body

You no go know

You no go know who your friend be

You no go fit help your friend

Just because roforofo dey

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your face

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your yansh

You go tell am make him no vex

You don tell am before make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because roforofo dey

Now listen to me now now now now

Huh!

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

You no go know your friend from who

You don tell am before

Make him no fight o

Roforofo dey for there

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

Перевод песни

Combat de Roforofo…

De la ville d'Abeokuta

Traduction vers l'anglais d'origine :

Elle déchire pata, il déchire buba

Elle déchire pata, il déchire buba

Elle déchire le pantalon, il déchire le pantalon

Elle déchire le pantalon, il déchire le pantalon

Elle tire la chose commot, il déchire la chose

Elle tire la chose commot, il déchire la chose

Tout ne s'éparpille pas

De la ville d'Abeokuta

Partir

Va te faire foutre

Qui es-tu?

Va et meurs

Va te faire foutre

Partir

Qui es-tu?

Allez merde

Tu es fou

Je ne suis pas fou

Va te faire foutre

Qui es-tu, hein ?

Na deux personnes dey yab so

Na deux personnes dey yab so

Où ils dey yab, roforofo dey

Où ils dey yab, roforofo dey

Maintenant écoute moi maintenant maintenant

Hein!

Deux personnes yab

La foule regarde

Roforofo dey

Deux personnes yab

La foule regarde

Roforofo dey

Allez-vous voir ?

Roforofo combat hein

Allez-vous entendre ?

Roforofo combat hein

Si vous êtes parmi la foule, nous regardons

Si vous-même

Toi-même parmi la foule, tu regardes

Et ton ami

Votre ami est parmi les deux wey dey yab

Dis-moi, dis-moi, dis-moi, dis-moi

Dites-moi de ne pas le combattre o

Ne le faites pas combattre

Ne le faites pas combattre parce que Roforofo dey

Votre ami lui don vex

Lui don vex patapata, lui ne va pas entendre

Votre ami lui don vex

Lui don vex patapata, lui ne va pas entendre

Par et par

Au fur et à mesure que le combat commence

Par et par

Par et par eux, allez tomber pour roforofo o

Leur face va être face à roforofo

Eux yansh vont être roforofo yansh

Leur corps va être roforofo corps

Tu ne sais pas

Tu ne sais pas qui est ton ami

Vous ne pouvez pas aider votre ami

Juste parce que roforofo dey

Si vous voulez aider votre ami

Roforofo va frotter ton visage

Si vous voulez aider votre ami

Roforofo va frotter pour ton yansh

Tu vas dire que je ne lui fais aucun vex

Tu ne me le dis pas avant de le faire ne pas se battre o

Ne le faites pas combattre

Ne le faites pas combattre parce que roforofo dey

Maintenant écoute moi maintenant maintenant maintenant maintenant

Hein!

Roforofo ne les change pas

Ils vont ressembler à des jumeaux

Tu ne sais pas qui est qui

Roforofo ne les change pas

Ils vont ressembler à des jumeaux

Tu ne sais pas qui est qui

Tu ne connais pas ton ami de qui

Tu ne me le dis pas avant

Ne le faites pas combattre o

Roforofo dey pour là

Deux personnes yab

La foule regarde

Roforofo dey

Allez-vous voir ?

Roforofo combat hein

Allez-vous entendre ?

Roforofo combat hein

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes