Dem Mama - Timaya
С переводом

Dem Mama - Timaya

Год
2019
Язык
`Anglais`
Длительность
283560

Voici les paroles de la chanson : Dem Mama , artiste : Timaya Avec traduction

Paroles : Dem Mama "

Texte original avec traduction

Dem Mama

Timaya

Оригинальный текст

I say they done come

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nothing we do them

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nigeria na my country oh

Bayelsa na my state oh

This na reality

Well e bin happen for Bayelsa oh

Nineteen Ninety nine oh

I swear I no go forget am oh

When them kill the people oh

And they make the children them orphans oh

Any time wey I think am oh

Water dey pour from my eyes oh

Somebody say make I leave am oh

But I say me I must talk am oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Na so them march dey go iyo

Ten thousand soldiers for road iyo

Ask them where them dey go

Them say them dey go Bayelsa oh

Which place for Bayelsa

One village they call Odi oh

Na im them enter our village

and rape our young girls

And make us homeless oh (chai)

Them kill our mama iyo

Them kill our ppaa iyo

Them kill our brothers

Them kill our sisters

And make us homeless oh

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Everybody dey cry oh

I say Government them bad oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

I don die oh

Poverty no good at all oh (chai)

Everyday for Nigeria

Na so the people them dey die oh

Eeeehhh, our government oh

Na why una make us dey cry oh

OOooh, everyday for Nigeria

Na so the people dem dey die oh

Them commot for house for morning oh

Money no dey for your hand oh

Police go stop you for road

Them go collect the one wey you get oh

Them lay allegation for your head oh

For wetin you no do iyo

Before you go know

My brother, you don dey inside cell oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh

I say them don kill them mama

them papa them mama them papa them mama eh

I say they done kill them mama eh them papa eh ah

them mama eh ah

Wetin we go do iyo

Do iyo

Say do iyo

Перевод песни

Je dis qu'ils sont venus

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Rien de ce que nous leur faisons

(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nigeria na mon pays oh

Bayelsa na mon état oh

Ce n'est pas la réalité

Eh bien, ça arrive pour Bayelsa oh

1999 oh

Je jure que je ne vais pas oublier que je suis oh

Quand ils tuent les gens oh

Et ils font des enfants des orphelins oh

Chaque fois que je pense être oh

L'eau coule de mes yeux oh

Quelqu'un dit que je pars, oh

Mais je me dis que je dois parler, oh

Je dis qu'ils ne les tuent pas maman hein (eh hein)

Ne les tuez pas papa hein

Je leur dis de ne pas les tuer maman

eux papa eux maman eux papa eux maman hein

Je dis qu'ils ont fini de les tuer maman eh eux papa eh ah

eux maman eh ah

Wetin we go do iyo

Faites-moi

Dis do iyo

Na donc ils marchent dey go iyo

Dix mille soldats pour la route iyo

Demandez-leur où ils vont

Ils disent qu'ils vont Bayelsa oh

Quel endroit pour Bayelsa

Un village qu'ils appellent Odi oh

Na im les entrer dans notre village

et violer nos jeunes filles

Et fais de nous des sans-abri oh (chai)

Ils tuent notre maman iyo

Ils tuent notre ppaa iyo

Ils tuent nos frères

Ils tuent nos soeurs

Et fais de nous des sans-abri oh

Wetin we go do iyo

Faites-moi

Dis do iyo

Tout le monde pleure oh

Je dis que le gouvernement leur est mauvais oh

Je dis qu'ils ne les tuent pas maman hein (eh hein)

Ne les tuez pas papa hein

Je leur dis de ne pas les tuer maman

eux papa eux maman eux papa eux maman hein

Je dis qu'ils ont fini de les tuer maman eh eux papa eh ah

eux maman eh ah

Wetin we go do iyo

Faites-moi

Dis do iyo

Je ne meurs pas oh

La pauvreté n'est pas bonne du tout oh (chai)

Tous les jours pour le Nigeria

Na donc les gens eux meurent oh

Eeeehhh, notre gouvernement oh

Na pourquoi una nous fait pleurer oh

OOooh, tous les jours pour le Nigeria

Alors les gens meurent oh

Eux commot pour la maison pour le matin oh

L'argent n'est pas pour ta main oh

La police vous arrête pour la route

Ils vont récupérer celui que tu as oh

Ils portent des accusations pour ta tête oh

Pour wetin vous ne faites pas iyo

Avant de partir, sachez

Mon frère, tu n'es pas à l'intérieur de la cellule oh

Je dis qu'ils ne les tuent pas maman hein (eh hein)

Ne les tuez pas papa hein

Je leur dis de ne pas les tuer maman

eux papa eux maman eux papa eux maman hein

Je dis qu'ils ont fini de les tuer maman eh eux papa eh ah

eux maman eh ah

Wetin we go do iyo

Faites-moi

Dis do iyo

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes