
Voici les paroles de la chanson : Rise Up , artiste : 2Baba, Falz Avec traduction
Texte original avec traduction
2Baba, Falz
Eh eh Ladies and gentlemen
Introducing
Extra special 2baba
And honourable Falz the bahd guy
(Bahd guyz is in the building yea)
Oow ooh yea yea, woh woh woh woh yea yea
Honorable, eih eih mmm
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Yawa dey today but hey morrow go better
Gbege wey dey now e no go kill us never
I collect 1 Trophy make I take forget am
2 bottles with 2Baba we dey for gether
Make I keep am short o mi o fe soro ju
Everybody know say all my people dem dey colorful
When the gbege jam us for body we lost 1 or 2
And the matter hook us for neck we no no what to do
Stop there, turn round you go see action
Where man fall down, he go still rise up
Weytin no kill man na weytin make him sharp nah
And you no fit die for your film na you be actor
You go wide the chest like you be man o' war
You go wipe the dirt like you be janitor
You recharge the energy and start afresh
Weather you dey Budapest, Lagos city, Marrakesh
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
The pepper go still rest, e go still rest ceteris paribus
Better go still come wey flexing go dey unanimous
All of my people turn, dey turn up till maximum
Bad water wey dey flow come no fit carry us
As I dey talk am so n gbo, sho gba mi gbo
All the kwanta wey you think say kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
To the heroes we lost, we no go forget
Heaven prepare the medal wey dem go collect
Our black panther don unite with black mamba
When the time come, we go still jam for wakanda
When you get up help us, halla captain chika
And God bless the souls of Uwa and Tina
The time tough but no matter how e rough
Bad water wey dey flow come e no fit carry us
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
This thing just wan test every man
The same thing dey happen inside inna every land
E no be competition
This one no concern politician
E just wan test every man
Same thing dey happen for every land o
This no be competition
This one no concern politic, politic
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
A guy!
Chu Falz
Gentlemen
Honorable
Extra Special
Oowww
Eh eh Mesdames et messieurs
Présentation
Extra spécial 2baba
Et honorable Falz le gars bahd
(Bahd guyz est dans le bâtiment oui)
Oow ooh ouais ouais, woh woh woh woh ouais ouais
Honorable, eih eih mmm
Alors que les gbege se produisent dans le monde entier
Et les nouvelles sont pleines d'air
Ils font échouer le foie
Ils font que l'esprit s'amortit
Alors, mes gars, vos yeux vont s'aiguiser
Vous devez prendre soin de vous
Parce que la courbe va s'aplatir
Mieux vaut commencer à se produire
Sachez dire gbege aller aller et venir
Ebelebe, nous supposons de sauter par-dessus
Ebelebe, tu supposes savoir dire
Nous devons se relever à nouveau, hein
Gbege doit aller et venir
Ebelebe, nous supposons de sauter par-dessus
Ebelebe, tu supposes savoir dire
Nous devons se relever à nouveau, hein
Yawa dey aujourd'hui mais hey demain va mieux
Gbege wey dey maintenant e no go kill us jamais
Je récupère 1 trophée pour que je prenne l'oubli
2 bouteilles avec 2Baba, nous sommes ensemble
Fais que je reste court o mi o fe soro ju
Tout le monde sait dire que tout mon peuple est coloré
Quand les gbege nous bloquent pour le corps, nous en perdons 1 ou 2
Et la question nous accroche pour le cou, nous ne savons pas quoi faire
Arrêtez-vous là, faites demi-tour, vous allez voir l'action
Là où l'homme tombe, il continue de se relever
Weytin no kill man na weytin make him sharp nah
Et tu ne meurs pas pour ton film, tu es acteur
Tu ouvres la poitrine comme si tu étais un homme de guerre
Tu vas essuyer la saleté comme si tu étais un concierge
Vous rechargez l'énergie et recommencez
Météo vous dey Budapest, ville de Lagos, Marrakech
Alors que les gbege se produisent dans le monde entier
Et les nouvelles sont pleines d'air
Ils font échouer le foie
Ils font que l'esprit s'amortit
Alors, mes gars, vos yeux vont s'aiguiser
Vous devez prendre soin de vous
Parce que la courbe va s'aplatir
Mieux vaut commencer à se produire
Sachez dire gbege aller aller et venir
Ebelebe, nous supposons de sauter par-dessus
Ebelebe, tu supposes savoir dire
Nous devons se relever à nouveau, hein
Gbege doit aller et venir
Ebelebe, nous supposons de sauter par-dessus
Ebelebe, tu supposes savoir dire
Nous devons se relever à nouveau, hein
Le poivre va encore se reposer, et va encore se reposer ceteris paribus
Tu ferais mieux d'aller toujours venir wey flexing go dey unanime
Tout mon peuple tourne, tourne jusqu'au maximum
La mauvaise eau qui coule ne vient pas nous porter
Comme je parle, je suis tellement n gbo, sho gba mi gbo
Tous les kwanta que tu penses disent kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
Aux héros que nous avons perdus, nous n'allons pas oublier
Le ciel prépare la médaille, nous allons la récupérer
Notre panthère noire ne s'unit pas au mamba noir
Quand le moment sera venu, nous irons encore jammer pour wakanda
Quand tu te lèves, aide-nous, halla capitaine chika
Et que Dieu bénisse les âmes d'Uwa et de Tina
Le temps est dur mais peu importe à quel point
La mauvaise eau coule et ne nous porte pas
Alors que les gbege se produisent dans le monde entier
Et les nouvelles sont pleines d'air
Ils font échouer le foie
Ils font que l'esprit s'amortit
Alors, mes gars, vos yeux vont s'aiguiser
Vous devez prendre soin de vous
Parce que la courbe va s'aplatir
Mieux vaut commencer à se produire
Sachez dire gbege aller aller et venir
Ebelebe, nous supposons de sauter par-dessus
Ebelebe, tu supposes savoir dire
Nous devons se relever à nouveau, hein
Gbege doit aller et venir
Ebelebe, nous supposons de sauter par-dessus
Ebelebe, tu supposes savoir dire
Nous allons se relever à nouveau
Cette chose veut juste tester chaque homme
La même chose se passe à l'intérieur de chaque pays
E no be competition
Celui-ci ne se soucie pas du politicien
Je veux juste tester chaque homme
La même chose se produit pour chaque pays o
Ce n'est pas une compétition
Celui-ci ne concerne pas la politique, la politique
Alors que les gbege se produisent dans le monde entier
Et les nouvelles sont pleines d'air
Ils font échouer le foie
Ils font que l'esprit s'amortit
Alors, mes gars, vos yeux vont s'aiguiser
Vous devez prendre soin de vous
Parce que la courbe va s'aplatir
Mieux vaut commencer à se produire
Sachez dire gbege aller aller et venir
Ebelebe, nous supposons de sauter par-dessus
Ebelebe, tu supposes savoir dire
Nous devons se relever à nouveau, hein
Gbege doit aller et venir
Ebelebe, nous supposons de sauter par-dessus
Ebelebe, tu supposes savoir dire
Nous allons se relever à nouveau
Un gars!
Chu Falz
Messieurs
Honorable
Extra spécial
Oowww
Falz, Ajebo hustlers • 2021
Yemi Alade, Falz • 2017
Falz • 2014
Falz • 2020
Falz feat. Saeon, Falz, Saeon • 2014
Falz feat. Poe and Yemi Alade, Falz, Yemi Alade • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes