
Voici les paroles de la chanson : 4 Instance , artiste : VIP, 2face Idibia Avec traduction
Texte original avec traduction
VIP, 2face Idibia
Na who?
Wetin dem talk?
Eh eh?
Wetin dem talk?
Eh!
Chineke me!
Eew!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord!
Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai!
hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
Na qui ?
Wetin dem parler?
Eh eh ?
Wetin dem parler?
Eh !
Chineke moi!
Beurk !
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Voir
Par exemple
Dites que je suis celui qui donne sa chance
Dis que je suis quelqu'un qui fait des plans
Pour que tout homme profite d'abi
Pour nous mettre en désaccord
Accepter de créer du hasard
Mais maintenant je ne suis plus important
Parce que maintenant je regarde de loin
C'est pourquoi vous leur donnez la chance
Pour nous faire et nous transformer en victime des circonstances
Ils ignorent juste notre existence
Ils nous font utiliser une excuse pour acheter une chance
ai
Ils ne savent pas dire que nous sommes
Ils nous utilisent ils jouent
Tout ce que nous obtenons, c'est un regard perçant
Chaque fois que nous défendons la résistance
Quand ils sont en acte d'exploitation
Abi, nous vivons juste dans une transe
Seigneur!
Oh mah mon Dieu !
Ala Oyi e!
La chose que je ressens
Est un sentiment d'amour
Et tu sais le dire ainsi
Ala Oyi e!
Dans ta maison o
Ou vous dans un moteur
Et tu vas lentement
Ala Oyi e!
Cette chose affecte votre être
Et ça tue ton âme
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh pour la chose que nous voyons
Ça te donne envie de dey
Voir ce genre de chose que nous ressentons
Ils me donnent envie de dey
Ala Oyi e!
Même si je veux tromper
Je vais toujours vouloir dey
Ala Oyi e!
Regarde autour de toi
Je parie que tu vas vouloir dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Pour la chose que tu vois, nous te faisons
Ala Oyi e!
Par exemple
Say emi ni Baale des Nigérians
Shey je vais respecter ta propre position
Shey je vais créer le décor
Pour mieux et beaucoup
Pour faire en sorte que nous donnions une chance
Au lieu d'emballer l'argent, allez en France
Ils font souffrir en abondance
Ils me font fuir
À un endroit où nous sommes disons
Je vais avoir envie de break dance
Où ils vont respecter mes compétences par exemple
Où ils vont non aller juste dey
Ils font des farces
Au-dessus des gens
Nous travaillons comme ça
Nous leur donnons la clé
À la porte de la substance
Wey dem juste dey utiliser avec freelance
Leur pillage ne nous donne aucune assurance
Le repentir n'est pas leurs plans hein
Créer de l'ennui pour mon cœur
Alors Ala Oyi e !
Voir ce que je ressens
Est un sentiment d'amour
Et puis tu sais que c'est si
Alors… Ala Oyi e !
Dans ta maison donc
Ou vous dans une moto
Et tu vas lentement alors… Ala
Oyi e !
J'ai l'impression que cette chose est
Affectant votre être
Et tue ton âme… Ala
Oyi e !
Ala oyi e pour la chose que vous avez
Voir
Wey vous fait Ala oyi e
Ala oyi e
Voir ce genre de chose que nous nous dey
Sentiment
Ils me donnent envie de
Dey… Ala Oyi e!
Même si je veux tromper
Je vais toujours veux vouloir dey
Dey… Ala Oyi e!
Regarde autour de toi
Et je parie que tu vas vouloir
Dey to dey… Ala Oyi e !
Ala Oyi e!
pour la chose que tu es
Voir wey vous faire Ala Oyi e!
Ala Oyi é é é !
Ala Oyi e e e…
Fais-nous donner une chance…
Au lieu de collecter de l'argent
France…
Ai !
hmnn Ne pas venir
Danse…
Ei, groupe de Nigériens
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e !
Chineke moi
Ala Oyi é é é !
2face Idibia • 2004
2face Idibia • 2019
2face Idibia • 2017
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Free Style • 2004
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Natives, Lil Seal • 2004
2face Idibia • 2004
Larry Gaaga, 2face Idibia • 2019
2face Idibia, M.I • 2017
2face Idibia • 2006
2face Idibia • 2018
2face Idibia • 2017
Will Black, VIP • 2019
Joel Corry, VIP, Mabel • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes