Voici les paroles de la chanson : Pablo Alakori , artiste : adekunle gold Avec traduction
Texte original avec traduction
adekunle gold
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)
Oun o se lomagba (And that’s what you get)
You no do anything
But you want to hammer
I’m sorry for you
I’m sorry for you my brother
No play yourself
Time dey run o
Away
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Ils ne me sont pas nés avec une cuillère en argent
Mes débuts difficiles
Je ne profite pas du tout de ma vie avec les autres enfants
je me développe
Je bouscule taya
Personne pourquoi avoir de l'ambition sans attendre de manière
Wuru wuru à la réponse
(Wuru wuru à la réponse)
Mago mango n'est pas le chemin
Wayo pas être la réponse
Arrêtez de perdre votre temps
Ne jouez pas avec votre avenir
Tout homme pour hin sef o
Pas de raccourci o abeg
Abeg
Vous siddon pour la maison
Dey mendier mendier de l'argent
Pablo alakori padi jawo fine bara
Pas de précipitation
Quelque chose prend du temps
Pour être un homme mon frère ko facile
Wuru wuru à la réponse
(Wuru wuru à la réponse)
Mago mango n'est pas le chemin
Wayo pas être la réponse
Arrêtez de perdre votre temps
Ne jouez pas avec votre avenir
Tout homme pour hin sef o
Pas de raccourci o abeg
Abeg
Ireje osi nu foto (Prendre une photo telle que vous êtes)
Oun o se lomagba (Et c'est ce que vous obtenez)
Tu ne fais rien
Mais vous voulez marteler
Je suis désolé pour toi
Je suis désolé pour toi mon frère
Ne jouez pas vous-même
Le temps s'écoule
Une façon
Wuru wuru à la réponse
(Wuru wuru à la réponse)
Mago mango n'est pas le chemin
Wayo pas être la réponse
Arrêtez de perdre votre temps
Ne jouez pas avec votre avenir
Tout homme pour hin sef o
Pas de raccourci o abeg
Abeg
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes