FEM - Davido

FEM - Davido

  • Année de sortie: 2020
  • Langue: Anglais
  • Durée: 3:22

Voici les paroles de la chanson : FEM , artiste : Davido Avec traduction

Paroles : FEM "

Texte original avec traduction

FEM

Davido

Texte original

E be like you don dey talk too much

Small talk you don dey talk who talk

Fem (Baddest)

Oboy you don dey doo too much

Small talk you don dey look who talk

Fem (And di baddest)

Person wey dey find the pitty

Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

You wey dey find the pitty

Odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Nawa 30bg we go para, para, para

Them go para for you

Before the, before the matter get serious

Before the whole matter gets dangerous

You need to make sure you don’t stay too much

'Cause if you say too much, I fit to rup un on you

You see seh I get fans wey dey para gan

You see seh my own G pass G-Wagon

My nigga, I set trains, no tweet starter

I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Para, para, para

Para for me

(Not she killing this one)

Traduction de la chanson

Je suis comme si tu ne parlais pas trop

Petite conversation tu ne parles pas qui parle

Fem (la plus méchante)

Oboy tu en fais trop

Petite conversation tu ne regardes pas qui parle

Fem (Et le plus méchant)

La personne qui trouve la pitié

Omo no dey me donne itty bitty

Appelez-moi, vous voulez savoir 30bg

Vous connaissez 30bg quand vous voyez 30bg

Vous trouvez la pitié

Odogwu dit que nous aimons faire la fête

Appelez-moi, vous voulez savoir 30bg

Vous connaissez 30bg quand vous voyez 30bg

Euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh

Fais-moi dire de m'appeler

Euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh

Pourquoi eux don dey para, para, para?

Para pour moi

Pourquoi tout le monde ne para, para, para?

Para pour moi

Pourquoi eux don dey para, para, para?

Para pour moi

Nawa 30bg nous allons para, para, para

Ils vont para pour toi

Avant que, avant que l'affaire ne devienne sérieuse

Avant que toute l'affaire ne devienne dangereuse

Vous devez vous assurer de ne pas rester trop longtemps

Parce que si tu en dis trop, je peux me défoncer sur toi

Tu vois je reçois des fans wey dey para gan

Vous voyez mon propre G pass G-Wagon

Mon nigga, je mets des trains, pas de tweet starter

Je reçois des hommes, je ne rassemble pas de garçons

Je vis ma vie, l'homme me tourne pour m'adapter sur place

Quand je dis na me dey leur donne la vie

Ils vont dites-moi qui leur donne l'esprit, donnez-leur l'esprit

Vis ma vie, mec me tourne pour convenir sur place

Quand je dis na me dey leur donne la vie

Ils vont dites-moi qui leur donne l'esprit, donnez-leur l'esprit

Euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh

Fais-moi dire de m'appeler

Euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh, euh

Pourquoi eux don dey para, para, para?

Para pour moi

Pourquoi tout le monde ne para, para, para?

Para pour moi

Par, par, par

Para pour moi

(Pas elle tuant celui-ci)

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes