Voici les paroles de la chanson : Confirm , artiste : Patoranking, Davido Avec traduction
Texte original avec traduction
Patoranking, Davido
Shekpe
Baddest
World best
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Confirm
Market woman, Confirm
Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Shekpe
My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plan konji for me
But no oh
Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion
Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey
Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm
Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Shekpe
Le plus méchant
Meilleur du monde
Rade donne-moi cet argent
Parce que ces gens sont drôles
Baba, donne-moi cet argent
Parce que ces gens sont drôles
Alors que je me réveille ce matin
La première chose qui me vient à l'esprit
Na comment gagner cet argent
Alors que je me réveille ce matin
Je me dis dis omo na pour gagner cet argent
Confirmation saison, confirmer
Pétrole et gaz, nous confirmons
Beaucoup d'argent, confirmez
Plus haut, plus haut, confirmez, eehh
Confirmer
Marchande, Confirmer
Chauffeur Danfo, Confirmer
Tout le monde, confirmez o
J'aime ça, j'aime cette vie
J'aime eeh, j'aime ça
J'aime ça, j'aime cette vie
J'aime eeh, j'aime ça
Rade donne-moi cet argent
Parce que ces gens sont drôles
Baba, donne-moi cet argent
Parce que ces gens sont drôles
Oui, oui, oui, oui
Baba Dieu répond à ma prière eeh
Ouais ouais ouais
Oluwa viens répondre à ma prière eeh
Shekpe
Mon fil n'a jamais de saison terne
Mon comptable m'appelle toujours
Mais mon œil est ton corps oui
Oh eh
Omalicha, donne-moi quelque chose
En tant que Jamaïque, pas de gree pour moi
Mais Anita ne planifie pas de konji pour moi
Mais non oh
Shey tu ne regardes pas l'homme, regarde l'homme
Le créateur correspond à l'homme, regarde la marque
Non être Chine, 150 000, sur ma main
C'est une douche, j'ai dit Don Perion
Moi, je ne m'inquiète jamais
Na mon Dieu fournit cet argent
Omo na pourquoi je tire cet argent
Chéri
Maître Ganish confirme
Freeway self dey confirmer
L'argent d'Adeleke confirme
Les gens de Naija confirment
Galaxy est confirmé
L'argent d'Osun confirme
Confirmer
J'aime ça, j'aime cette vie
J'aime eeh, j'aime ça
J'aime ça, j'aime cette vie
J'aime eeh, j'aime ça
Shekpe
Rade donne-moi cet argent
Parce que ces gens sont drôles
Baba, donne-moi cet argent
Parce que ces gens sont drôles
Oui, oui, oui, oui
Baba répond à ma prière eeh
Ouais ouais ouais
Oluwa viens répondre à ma prière eeh
Confirmation saison, confirmer
Pétrole et gaz, nous confirmons
Beaucoup d'argent, confirmez
Plus haut, plus haut, confirmez, eehh
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes