Paper - Falz, Chillz
С переводом

Paper - Falz, Chillz

  • Année de sortie: 2019
  • Langue: Anglais
  • Durée: 2:54

Voici les paroles de la chanson : Paper , artiste : Falz, Chillz Avec traduction

Paroles : Paper "

Texte original avec traduction

Paper

Falz, Chillz

Оригинальный текст

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All because of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Yeah

Check

All because you want to live the faaji life

You ready to pay the price

Do the sacrifice

You ready to pay the price

Take your mama life

And even you no fit explain this your appetite

You want the benz

You no wan take the taxify

You wan order gold bottles

Maybe 35

You wan halla «private jet things»

When you catch flight

Now you don dey shey weyrey lonso

You don dey bark for night

Skeleton is in your closet

You murder to chow suppper

All the wraps of powder

You swallow to pass border

All the person pikin you carry for tight corner

I see you when you collect

Ekun je Oga olokpa

Dem say you talk say you dey find raba

Na say you go and dip your two hands in foul matter

Oga this one you dey do

E pass arm robber

You turn criminal

Because you want to chow dollar

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All because of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Yeah

Check

Ah

All because they offer you a little dollar

Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter

Small girl pikin wey her hero still be Dora

Small pikin dem wey never suppose leave the mother

You need to hammer

You need to get the dough

E dey important

You want to chop national cake

You dey pray for contract

Dem give you Ghana must go

Make you change the number

Voting never start

You don dey say your congrats

Why your people no fit hide this long throat

No go use your dirty hand stain the white for my cloth

Mouth full of jokes

Hand full of notes

Oh I hear your people collect rice for some votes

Dem say you talk say you no like suffer

Na so you go and deep your two hands in our coffers

Oga this one you dey do e pass arm robber

Throway moral

Because you want to chow dollar

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All becasue of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Перевод песни

Ils disent voir le danger oh

Tu ne vois pas le danger oh

Non va perdre ton centre oh

Tout ça à cause du papier oh

Ils disent voir le danger oh

Vous ne voyez pas de danger

Non va perdre ton centre oh

Tout ça à cause du papier oh

Ouais

Vérifier

Tout ça parce que tu veux vivre la vie de faaji

Vous êtes prêt à payer le prix

Faites le sacrifice

Vous êtes prêt à payer le prix

Prends ta vie de maman

Et même si vous n'êtes pas en mesure d'expliquer cela, c'est votre appétit

Tu veux le benz

Tu ne veux pas prendre le taxify

Tu veux commander des bouteilles d'or

Peut-être 35

Tu veux halla "choses de jet privé"

Quand tu prends ton vol

Maintenant tu ne fais pas de shey weyrey lonso

Tu n'aboies pas pour la nuit

Skeleton est dans votre placard

Vous assassinez pour souper

Tous les enveloppements de poudre

Vous avalez pour passer la frontière

Toute la personne pikin que vous portez pour un coin serré

Je te vois quand tu récupères

Ekun je Oga olokpa

Ils disent que tu parles, dis que tu trouves Raba

Na dire que vous allez tremper vos deux mains dans une matière répugnante

Oga celui-ci que tu fais

Voleur de bras E Pass

Tu deviens criminel

Parce que tu veux avaler du dollar

Ils disent voir le danger oh

Tu ne vois pas le danger oh

Non va perdre ton centre oh

Tout ça à cause du papier oh

Ils disent voir le danger oh

Vous ne voyez pas de danger

Non va perdre ton centre oh

Tout ça à cause du papier oh

Ouais

Vérifier

Ah

Tout ça parce qu'ils t'offrent un petit dollar

Na quel genre de mariage insensé tu jettes ta fille

Petite fille pikin wey son héros est toujours Dora

Petit pikin dem wey ne suppose jamais quitter la mère

Vous devez marteler

Vous devez obtenir la pâte

C'est important

Vous voulez couper le gâteau national

Vous priez pour un contrat

Dem vous donne le Ghana doit partir

Te faire changer de numéro

Le vote ne commence jamais

Vous ne dites pas vos félicitations

Pourquoi votre peuple ne convient pas pour cacher cette longue gorge

Non, va utiliser ta main sale pour tacher le blanc de mon tissu

La bouche pleine de blagues

Une main pleine de notes

Oh j'entends votre peuple récolte du riz pour quelques votes

Ils disent que tu parles, dis que tu n'aimes pas souffrir

Alors vas-y et plonge tes deux mains dans nos coffres

Oga celui-ci, tu fais passer le voleur de bras

Morale jetable

Parce que tu veux avaler du dollar

Ils disent voir le danger oh

Tu ne vois pas le danger oh

Non va perdre ton centre oh

Tout à cause du papier oh

Ils disent voir le danger oh

Vous ne voyez pas de danger

Non va perdre ton centre oh

Tout ça à cause du papier oh

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes