Hypocrite - Falz, Demmie Vee
С переводом

Hypocrite - Falz, Demmie Vee

  • Année de sortie: 2019
  • Langue: Anglais
  • Durée: 3:43

Voici les paroles de la chanson : Hypocrite , artiste : Falz, Demmie Vee Avec traduction

Paroles : Hypocrite "

Texte original avec traduction

Hypocrite

Falz, Demmie Vee

Оригинальный текст

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

People just dey do like say na dem be Jesus

People so wicked but they so religious

Who dey calculate

E no dey show the figures

Who dey demosnstrate wey dem run leave us

People too complain but they fear to speak up

You don’t want to die but nothing to live for

Christian and corrupt no suppose be mixture

Real mosu lo mi no suppose dey thief jor

Real talk no be fight rara

Everybody get fault for inside matter

We dey talk human right

We no be specter

Who are we to crucify the homosexuals?

Most of una don dey involved from time

But no be anybody business who you wan climb

You dey form gentle man when we dey with you

But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Pastor wey dey do like say e no be sinner

I see the speck in you eye

No dey point finger

What about the really greedy politician

Acting like you really care for the layman

And what about even you voters

Wey dey act like say you only see two jokers

Recycle the same corrupt men

Later you complain, you say you hate government

And the fake prophet

Some dey for convent

With underage boys

Wey dem make boyfriend

And you claim consent

When you messing with a minor

Some say na devil box oh

No telli for their parlour

Eh eh

Because she no be virgin

You no meet am well

But the one wey tie scarf

You no give am hell

But you say you no dey smoke

You no dey drink liquor

But your heart dey evil

Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Somebody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know say truth is bitter

Bitter gidi gan pass bitter leave oh

What is the essence of debating

When we know the truth in our mind

Why you come dey do like say you no dey shit

Why you come dey do like say you no dey love oh

We no fit be the same

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Перевод песни

Les gens font juste comme dire dem no dey merde

Les gens font juste comme dire qu'ils ne respirent pas oh

Les gens font juste comme dire qu'ils obtiennent un super pouvoir

Les gens font juste comme dire qu'ils ne sont pas faibles oh

Ah ah ah ah ah

Personne ne veut semer là où je ne récolte pas oh

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Eh ah

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Oh non non

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Les gens font juste comme dire na dem be Jesus

Des gens si méchants mais ils sont si religieux

Qui calcule

E no dey montrer les chiffres

Qui démontre qu'ils courent nous quittent

Les gens se plaignent aussi, mais ils ont peur de s'exprimer

Tu ne veux pas mourir mais rien pour vivre

Christian et corrompu ne supposent pas être un mélange

Real mosu lo mi no suppose dey voleur jor

Le vrai discours ne se bat pas rara

Tout le monde est à blâmer pour l'intérieur

Nous parlons des droits de l'homme

Nous ne sommes pas un spectre

Qui sommes-nous pour crucifier les homosexuels ?

La plupart d'entre eux sont impliqués de temps en temps

Mais ne soyez personne d'affaires avec qui vous voulez grimper

Vous formez un homme doux quand nous sommes avec vous

Mais tu vas quand même rentrer à la maison battre ta femme jusqu'à la stupeur

Les gens font juste comme dire dem no dey merde

Les gens font juste comme dire qu'ils ne respirent pas oh

Les gens font juste comme dire qu'ils obtiennent un super pouvoir

Les gens font juste comme dire qu'ils ne sont pas faibles oh

Ah ah ah ah ah

Personne ne veut semer là où je ne récolte pas oh

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Eh ah

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Oh non non

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Pasteur wey dey faire comme dire e no be pécheur

Je vois la tache dans ton œil

Pas de doigt pointé

Qu'en est-il du politicien vraiment cupide

Agir comme si vous vous souciez vraiment du profane

Et qu'en est-il même de vous les électeurs

Wey dey agir comme dire que vous ne voyez que deux jokers

Recycler les mêmes hommes corrompus

Plus tard tu te plains, tu dis que tu détestes le gouvernement

Et le faux prophète

Certains dey pour le couvent

Avec des garçons mineurs

Wey dem faire petit ami

Et tu revendiques le consentement

Quand tu joues avec un mineur

Certains disent que c'est une boîte du diable oh

No telli pour leur salon

Eh eh

Parce qu'elle n'est pas vierge

Vous ne vous rencontrez pas, je vais bien

Mais celui qui noue une écharpe

Tu ne me donnes pas l'enfer

Mais tu dis que tu ne fumes pas

Tu ne bois pas d'alcool

Mais ton coeur est mauvais

Shey tu vois la photo

Les gens font juste comme dire dem no dey merde

Les gens font juste comme dire qu'ils ne respirent pas oh

Les gens font juste comme dire qu'ils obtiennent un super pouvoir

Les gens font juste comme dire qu'ils ne sont pas faibles oh

Ah ah ah ah ah

Quelqu'un veut semer où il ne récolte pas oh

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Eh ah

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Oh non non

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Bien sûr, je sais que la vérité est amère

Bitter gidi gan pass amer laisser oh

Quelle est l'essence du débat ?

Quand nous connaissons la vérité dans notre esprit

Pourquoi tu viens faire genre dire non merde

Pourquoi tu viens faire comme dire non mon amour oh

Nous ne convenons pas d'être les mêmes

Tout le monde est un putain d'hypocrite oh

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes